Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Na so e Dey be ? 🤣

59,494 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля STORYTELLER 💚⭐️
STORYTELLER 💚⭐️5 месяцев назад

Men I’m stick to the game 😩🥺

Фото профиля YÒMÍÍ✨
YÒMÍÍ✨5 месяцев назад

Se u get Lamborghini Urus 🚗 san diè diè….. I get 2m for deposit

Фото профиля ♡SEAN LOYAL•♥
♡SEAN LOYAL•♥5 месяцев назад

Car wey Dey use 6month for dealer head lol the business sweet but shege Dey inside too lol

Фото профиля Utd_Abby🔰
Utd_Abby🔰5 месяцев назад

Me wey be phone vendor gan deh complain u know no say ur own go craze 😂 for this economy

Фото профиля TMAK
TMAK5 месяцев назад

All these businesses you think is lucrative are quite deceiving. Many of these dealers have an actual hustle that pays them and the whole car dealing is just on the surface. Make we dey whine ourselves dey go! Aje Awa ooo👏👏🙏

Фото профиля Khalifah Btc
Khalifah Btc5 месяцев назад

Act like mad person you will see buyers

Фото профиля ጀᎥጀ_ጀᎥ
ጀᎥጀ_ጀᎥ5 месяцев назад

Well i go patronize very soon cos this year nah my year

Фото профиля God Win
God Win5 месяцев назад

Depends on how much you load each car 🚘 ooo, if them them price one particular car for your hand reach 2-3x you no sell just go Owode straight

Фото профиля Deity_027🌬️🧌
Deity_027🌬️🧌5 месяцев назад

You no even talk day 60😂

Фото профиля Willie øf abj 🦅🇳🇬
Willie øf abj 🦅🇳🇬5 месяцев назад

To stay consistent even if you’re not making sales yet will make you more discipline

Фото профиля Ab_artanda
Ab_artanda5 месяцев назад

Naso he dey be chill till day 10 😎

Фото профиля princewisdom
princewisdom5 месяцев назад

Take slowly bro✅ Naso the business be

Фото профиля JIDE DANIEL
JIDE DANIEL5 месяцев назад

Dash me one if you no see am buy

Фото профиля Ofure 💦💦💦
Ofure 💦💦💦5 месяцев назад

you fit no see one car sell this year oooo no be bad prayer i dey pray for your business ooo but things are hard in the country bro

Фото профиля Black
Black5 месяцев назад

😂

Фото профиля Good Bunny 😈Lfc🎾🐐🐉⚔️🥲
Good Bunny 😈Lfc🎾🐐🐉⚔️🥲5 месяцев назад

E don blur

Фото профиля KingFad Autos🚘
KingFad Autos🚘5 месяцев назад

You never ready😂😂

Фото профиля IDONIJE SIGMUS
IDONIJE SIGMUS5 месяцев назад

😂 you’re coming up my chief 😂

Фото профиля zephyr🔥🎖️
zephyr🔥🎖️5 месяцев назад

E dey happen sometimes,send 2k make I show you how to make 2 years sales in 2 days😉

Фото профиля SENAMI
SENAMI5 месяцев назад

@thejollofjunkie 🤣🤣

Фото профиля YorubaDemon
YorubaDemon5 месяцев назад

@thecuteabiola sir please are you looking for a worker if there is vacancy please I won’t mind working there sir Thank you 🙏

Фото профиля callmeauntyOpe
callmeauntyOpe5 месяцев назад

Dash me one ,make I bring 20 customers

Фото профиля Sakiru Ogundipe
Sakiru Ogundipe5 месяцев назад

Abi now

Фото профиля TY AUTOS 🚘
TY AUTOS 🚘5 месяцев назад

Should we tell him,u never even reach 1 year

Фото профиля Jura
Jura5 месяцев назад

I can relate.

Фото профиля Tomiwa Lowo
Tomiwa Lowo5 месяцев назад

The matter go far ooo

Фото профиля Trojan Autos
Trojan Autos5 месяцев назад

QUICK SALE🚨🚨 Toyota Camry 2025 N57m ONLY

Фото профиля hakm dark eyes
hakm dark eyes5 месяцев назад

Naso the bussiness be this days boss

Фото профиля Mr Faws 🚘
Mr Faws 🚘5 месяцев назад

You never sabi anything lol

Фото профиля Akorede
Akorede5 месяцев назад

😂😂😂😂😂😂😂😂

Фото профиля stay.wack
stay.wack5 месяцев назад

Consistency is key day 6 u don dey complain lawyer @thecuteabiola

Похожие видео