正在加载视频...

视频加载失败

170,056 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

Oyindamola🙄 的头像
Oyindamola🙄1 年前

A guy invited her out, then ran away in the middle of their date, left her with a bill of N69,000 to pay all by herself 😢

Da Flimzy🦁✨ 的头像
Da Flimzy🦁✨1 年前

Brotherhood is proud of you 😂

8 PLANETS 🪐 的头像
8 PLANETS 🪐1 年前

Na that Andre pain my guy pass 😂 E tun je ifun eja

Ko~ji 的头像
Ko~ji1 年前

We kings are happy for u jhare no mind the girl she Dey crze

Ben 的头像
Ben1 年前

I know say the guy no go dey at fault for the first video 😂😂😂

P̺͆R̺͆I̺͆N̺͆C̺͆E̺͆ ~ C̺͆H̺͆A̺͆R̺͆M̺͆I̺͆N̺͆G̺͆ 的头像
P̺͆R̺͆I̺͆N̺͆C̺͆E̺͆ ~ C̺͆H̺͆A̺͆R̺͆M̺͆I̺͆N̺͆G̺͆1 年前

The guy supposed orderike two Hennessey make the girl pay everything. You dey carry ur frds follow body when no be say na them he invite.. Make una gather una sef pay the gbese

FEEZ 的头像
FEEZ1 年前

Why you dey other wetin dey expensive pass who invite you own??? I can leave you with a million bill if possible

Diamond 的头像
Diamond1 年前

No time 😂😂 I like this guy already

Oladele A 🇳🇬 🇬🇧 的头像
Oladele A 🇳🇬 🇬🇧1 年前

She is even fighting her friend because of fish. This is serious, ooo 😂😂

Muiz 的头像
Muiz1 年前

Na who fit them be this 😂

Abbie🤎👜 的头像
Abbie🤎👜1 年前

lol all this talk na because say she no wan follow you go house

相关视频