ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Na the street be this ๐ซก๐๐๐๐
106,445 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
32 ๆก่ฏ่ฎบ

Guy you don craze Aswear I don laugh tire ๐๐๐

All these una Content una don reduce am to Smile ,from laugh to smile ,by 2027 we go dey squeeze face be that ๐คฆโ

Mozkoh_ don dey use car? Shebi na bike and cutlass be him own.

I beg, make the boss go check himself oooo because I dey see that sclera yellow.

Moving man don move the babe of him fellow moving man.๐ญ๐ญ

You people no dey even let person remember saying him get TV for house sef ๐ฉ. Content too yapa for internet ๐.

Una get mind dy act for bush.... until u hear yoowaaaaaa

Teach m well well

Dem Dey learn work

Dem no fit catch me ๐

lakaka, anywhere talents full background social media benefits don dey make us laugh to someone past lifestyle ๐ซฃ in terms of comedy

Return my Babe mozkoh

Mozkoh Wetin b this ๐

โMake I teach you work wellโ Omo weโre in business now ๐คฃ๐คฃ

Were you hiding the plate number? ๐คท๐ฝโโ๏ธ

Weytin be Ekpe Oshiomole

No be herod b that ๐คฃ

Run dem street ๐คฃ

Na highest bidder get life.

lol ๐ Omoh

She don go lol

๐๐

Just like nah, Abi u no like beta thing like zlatan๐

Street ot lol ๐๐

Craze man ๐

Sharp guy

Oga na your baby dey go ooo ๐

Lakaka๐คฃ๐คฃ a very good man

You too good

The wig promise sweet her die๐

Them still dey learn the work

This guy ๐๐ his my favorite
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Naaaa.. this one Na Disappointed Sidechick ๐๐๐๐๐๐๐
Shadrack Amonoo Crabe ๐โ๐จ
3,341,353 ๆฌก่ง็ โข 2 ๅนดๅ
