Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Na this Fayose boy will put Ob!diots into problems

28,294 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Awoniyi Michael
Awoniyi Michaelvor 1 Monat

Isaac Fayose is a joker, not just Content creator. He should lead the NDC protest to Benue if he's not satisfied with what happened to PO yesterday.

Profilbild von PragmaticDB
PragmaticDBvor 1 Monat

Yes oh. They say easiest way to kill a lizard is to call it a lion 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Just BJ 🌎
Just BJ 🌎vor 1 Monat

If Obi listen to this Fayose mouth na bandage go full your head... 😂 😂 😂 😂 😂 Abi Fayose dey do content ni

Profilbild von Edo.pikin
Edo.pikinvor 1 Monat

Wish he fit come out on d street and start d violence 😂 Imbecile dat saliva drips from his mouth sef dey brag oo. Na his brother popularity he dey enjoy shaaa

Profilbild von lo
lovor 1 Monat

This man is running mad o! His family needs to have him checked! Imagine him saying, " eyan o dẹ ku." He is encouraging killings because of Obi??

Profilbild von Omotola Talabi
Omotola Talabivor 1 Monat

This one dey him house,dey order pple to fight,if u like mumu urself,peter way already know say him no fit win,sotay him dey campaign for seyi makinde.u better leave P.O with him content creation o

Profilbild von Spiritman_1
Spiritman_1vor 1 Monat

Tbe same Fayose that ran away from Ekiti want to put Obi in trouble! Peter Obi how many ears u get ?? Na content Fayose dey do oooo...Run oooo...when gbege bust ..u go hear whiinn ..Fayose go dey Australia oo

Profilbild von Ikenna okonji
Ikenna okonjivor 1 Monat

Joy them and stop making noise on social media

Profilbild von H A L O
H A L Ovor 1 Monat

Werey they find excuses to leave the Agulu man

Profilbild von Femi 'Toyinbo
Femi 'Toyinbovor 1 Monat

Only idiots would listen to him. Have you asked when he suddenly became an activist? When they inheri some “change,” they treats everyone else as nothing. It’s not entirely his fault—Obi once went to his bar to beg him, and he now behaves like Obi’s Special Adviser on thuggery.

Profilbild von Ajani Oluwole❤🇳🇬
Ajani Oluwole❤🇳🇬vor 1 Monat

This #2k data is deceiving you that you talk careless with your brain upside down empty head

Profilbild von KIZZUS 👽
KIZZUS 👽vor 1 Monat

Oloriburuku wey wan “dey go house” dey find who go follow am 😭😂👽

Profilbild von Handywilly
Handywillyvor 1 Monat

This man Isaac Fayose needed urgent neurologist attention pls, this is an appeal to keen netizens. bf it will be too late.

Profilbild von Dola.dabiri
Dola.dabirivor 1 Monat

Why didn't he go with his leader? Balogun áwọn ọjọ.

Profilbild von Taiwo Bello
Taiwo Bellovor 1 Monat

Why dem no carry the idiot go Benue make he go help them break the barrier Mumu

Profilbild von Patrick O'choja (Dj.Electrifyin'Pat.)
Patrick O'choja (Dj.Electrifyin'Pat.)vor 1 Monat

Gbajue Obi knew what he was doing... He went there to campaign and he was checkmated. Dey play, maybe you should lead, body go tell you!

Profilbild von Lola Adesina
Lola Adesinavor 1 Monat

E never liberate Yibos, na Benue people wan liberate. Charity begins at home. Let Obi and other south east leaders liberate their region so they stop flooding into ours before they come out and try to liberate other Nigerians.

Profilbild von Efosa
Efosavor 1 Monat

Na who nor dey house dey beat police

Profilbild von Big Abbey
Big Abbeyvor 1 Monat

Easier said than done. 😂

Profilbild von Babafemi (JUNE 12 PEOPLE)
Babafemi (JUNE 12 PEOPLE)vor 1 Monat

Why he no follow them

Profilbild von kufham
kufhamvor 1 Monat

I saw Mama Pee! so her madness no reach that place? cowards

Profilbild von Ọláńrewájú Ọmọ Ọláwọyin
Ọláńrewájú Ọmọ Ọláwọyinvor 1 Monat

This guy is high on something. See his eyes. Where is he?

Profilbild von Wale
Walevor 1 Monat

Clown you will just kpai yourself for nothing

Profilbild von Tunji 'LordIromini' Iromini
Tunji 'LordIromini' Irominivor 1 Monat

Argh wahala wahala wahala @isaacfayose_

Profilbild von Alaremu Gade
Alaremu Gadevor 1 Monat

na wetin this guy dey smoke or sniff e bi like say this thing dey work wrongly this days

Profilbild von James
Jamesvor 1 Monat

Them don credit you abi , bunch of thieves

Profilbild von Muhidyn Adebayo
Muhidyn Adebayovor 1 Monat

This guy is high on drugs

Profilbild von RoseBellkein
RoseBellkeinvor 1 Monat

This guy is a weapon fashioned against Obi. His brother is an appointee now o.

Profilbild von Igba ati asiko
Igba ati asikovor 1 Monat

This ona talking na mad man

Profilbild von COKER JOSHUA
COKER JOSHUAvor 1 Monat

Una go cry trie

Profilbild von Lam
Lamvor 1 Monat

Elenu why wasn’t he there 😂

Profilbild von Nwafor Ekene Amos
Nwafor Ekene Amosvor 1 Monat

Then come and led if it is so easy and simple as you are saying it 🤣🤣🤣.

Profilbild von Ade Sam
Ade Samvor 1 Monat

OGA you are the biggest yoruba man

Profilbild von Akorede Kabir
Akorede Kabirvor 1 Monat

Why is he not among to lead from the front

Profilbild von MM.of.Lagos ™️
MM.of.Lagos ™️vor 1 Monat

Are you sure this boy Isaac Fayose is not taking something higher than his brain

Ähnliche Videos