Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Na this guy start the meal. Harmless meal😂
125,520 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
39 Yorum

He still call am Machala Jackson 😭😂

E like wahala 😂

😭😂

A very troublesome guy 😂

I swear 😂

Oloshi omo put us for war by fire by force🤣😂

This guy again🤣🤣🤣🤣

😂Troublesome guy but he’s solid

Turn on my post notification fam 📣🫵🏽❤️

Their papa 🔥❤️🩹

Nah the werey wey start everything be this oo 😂 Bad boy

Where it all started from 😂

😂😂

E like wahala

The love way I don get for this guy now na x1000 Gbam😂😂😂😂😂

FC start case, the case come meet them o or them just Dey pass by see case we go still buy am if wizkid Dey involve .. any how em be victory is ours 😂

Lmao 🤣

e too sweet am 😂

God bless Big Wiz

if wizkid is compared to fela, shey e mean say na champz and seun kuti be mate??

So now wizkid don win this one again

😂😂😂😂😂

The boy too brazz 😭😂😂😂

Lol OG go pepper Seun Kuti 🤣🤣🤣🤣 This guy stubborn ooo

Na this guy Seun suppose arrest

@Mryems20

😂😂😂 I swear nah him oo make una find ham

Na this guy gan gan fist born the candle Seun Watch that video de get sleepless night 🤣🤣🤣

Na him made the useless shiteun restless for weeks now 😂

This guy wey burn kitchen😂😭

@grok tag me to this guy's ig handle?

Laugh one kill me😂

E reply oh😂

Gbam 🤣

😂😂😭😭

🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂😂

We no dey compare am to Fela again, Fela too small na Wiz Jackson .. Na Jackson level e dey make Seun go hug transformer 😂😂 Abi fela big reach Mj ? Where he wan see am Abi he wan pai? Oh sorry he don pai 😒 R.i.p baba fela oni pata gigan 😂

😂😂😂
