Loading video...
Video Failed to Load
Na this hypeman go put Charles Okocha for trouble one day 😂😂
10 Comments

blessingakpabio1 year ago
This is a million dollar hypeman yo🔥😂👊🏿

GreatMAN1 year ago
lol… even Charles shock when he heard that lines 😂😂

Essienubong1 year ago
This one do pass Israel 😂😂😂

Arowosegbe “saka” AyomideKGeN1 year ago
Nha this guy Dey cause 80% of the trouble wey Charles okocha dey do

toyourears🍾1 year ago
you got more drip than the hospital bro...lol omohh see lines

Simply Movies ⭐1 year ago
Looking like a bag of money keh 😂😂

BÖY-DĖĖĖ1 year ago
Ha

Common Person❌1 year ago
After Dem arrest portable for no reason Make Dem pick Charles and him hype man😓

Mr Wrong But Right1 year ago
You know how much charles okocha dey pay am. If he yarn you the amount you sef go do pass this onee😅

Joan1 year ago
They will flog both of them! 😂😂😂
