Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na this issue we Dey settle since morning
13,765 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
83 Kommentare

That question dey suspicious 😂😂 Him don experience am before na why e dey ask am for full gist. Niggas wicked ehn 😂😭😭

My friend no good at all

😂😂😂 My own worst

Guy

That matter you go solve am well well o

Abi?

Yes bro

Olosho dey serve you breakfast and you think it’s normal. Dey play

Wain make I do

Problem no Dey finish

Hmmm

Na wah ooo she don turn wife be that ooo

Na so we see am o

She’s paid 4 months rent nau 😂

So what does that mean?

She’s got more time

For my house?

😂

Abeg where ago find this Olosho?..😩 cos Adey own my landlord 1 year rent as Adey talk like this. Pls help a brother man🙏😂

You won collect my sure link

😂😂😂

E don become olosho house be that...

Help me bro

Landlord fit send you out sef.

@Abio991 No oh! She love am 😂

@Abio991 Make him sha no make the girl cry go meet landlord.

Solve am o

Help me na

Wahala no dey finish

See my life

This problem no too dey problematic ?

Imagine

Happy married life bro🤣

As how na Help me

Where una take de see all this kind OS my guy dy ask

Your friend or yourself

Just comot house give her 🤲🏽😹

To where?

I will be the judge😂

Help na

OS con dey act like wife material 😂😂💔

Na him na

Lol 😂😂

Problem too much now

U see

I get lawyer oo in case you need

Thank u

She don love u o

As how na

No dey finish o

Destiny helper Olosho don come ur domot😂😂

Na so u see am

Problem finish ke

🤣🤣 OS dy give premium service

@Oyinpreyepopi Imagine

You no know say you don buy job 🤔🤔 she don pay house rent nah she's going nowhere 🤣🤣🤣🤣

Stop na

How about the matter was it later solved? 😂

We are still on it my bro

Wahala make we call elders for village

Asapu

She's tired, she want to marry ...

So na me be retirement plan

😂😂😂😂

@Mr_DaveChigozie See my life o

Problem no dey finished ooh

At all

You better settle the issue

Technically na she pay so na she get house....

As how na

Hope Una don finish with this matter

Still on it

Settle it well abeg😂

Him no go talk say them dey knack every night oooo. Wicked man

U dey there?

Him no go talk na.

Hmmm

The guy na your neighbor?

Yes

He don find free ride or die poonkah for military streets 😂 I know a few niggaz who would see her as a godsend sha.. everywhere no balance like that 🌚

Help me na

Oga enjoy ur OS as long as she's still interested in u..sha no let am see u with another babe o 💀

Problem no Dey finish 😂
