Loading video...
Video Failed to Load
Na this kind people relegate Pocolee😹😹
45 Comments

You see that bike move ehn Aswear poco go tear ACL

😹😹😹😹

It’s always the slides for me, with their toes saying hello to the ground.

That’s where the strength is.

This guy is insane. See movement! See leg walk

U see all these trenches guys and ladies dey tear steps like mad

Bro!!! I first thought I’m watching robot. Too easy for him

If i don finally sabi this dance step, i no go dey enter bus again

Oniyeye 😏😏

😂😂 ahh bro, kinni mo she now.

Nah this boy own dey give me joy pass 😂😂

Funniest things bah all this leg work dance is not new if you are familiar with Egungun stuff It's olden days dance

Where can I see more of this? I’m enjoying this dance

Go TikTok

Omo see better legwork 🔥🥹

Poco Lee don get money, he no dey dance again Na when he no get money poverty dey make am invent some kind of moves, those moves na poverty dey motivate and bring them out

This guy legwork be like Ai 😆

Na ein still be their mentor

U fit be person mentor make u no sabi reach am

That one sef dey

Wonderful!!!!

Ẹ wá wò ijo kuruna😂 ijo sapati😂😂

But…what’s then point of dem sagging almost those with this crazy leg skills do it…is it something that goes with the steps?😂😂

Bro!!! Na grace pocolee get ooo, boys wey good pass am them pass 1 thousand I swear to God, himself know!

@Glassykuz

@OfficialRdunt

Aswearugud 😂 😂

Na to learn this dance Dey use am as means of transportation

That's a masquerade without it's costume.

I Dey learn this dance bayii

Murasi

See leg work🥹🥹

U sabi pass the guy

Me keee

E no get any other thing Yoruba boys sabi. Wear big Jean, big polo with slippers way be over size carry music box Dey Waka Dey tear step in any chance.

I no fit sabi dance again cos if I Dey watch all this boys I Dey imagine how them Dey do this thing , make I just hold my heneiken can Dey shake my body for one side jaare I give up , but for my head I sabi dance shall

Person no ft even learn this

Poco don leave this kind leg work for beginners

@ALVIN904575201 Wish I can do this Mara dance too

see joy

See steps 😂

Which division poco come dey base on wetin U talk

My brother from the hood

Make I drop my own, this guy go tear ACL

Trying learning this dance sometimes ago, see ehh, forget razz, this shit is one of the most difficult dance ever. To carry your body at that pace with those steps is like pure acrobatic display.
Related Videos
Sensitive content
What kind of a boyfriend is this 😹😹🥰! Do you like Clingy partners??
🎀Adjoa Lee ᴸᴿ🌹⭐
137,899 views • 2 months ago
