Video yรผkleniyor...

Video Yรผklenemedi

Na this lady Peller success go pain pass ๐Ÿ™†โ€โ™‚๏ธ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

1,525,890 gรถrรผntรผleme โ€ข 1 ay รถnce โ€ขvia X (Twitter)

34 Yorum

ELYX profil fotoฤŸrafฤฑ
ELYX1 ay รถnce

Someone say how e come be na ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ life nor be your mate

Mandy profil fotoฤŸrafฤฑ
Mandy1 ay รถnce

This one no mean say God no go bless herโ€ฆ.she sef fit guide โ€ฆ

KING DAVID BET profil fotoฤŸrafฤฑ
KING DAVID BET1 ay รถnce

@trendjamz Sheโ€™s just being unnecessarily rude, what happened to walking away from him or saying no.

DREY ๐Ÿ“ธ ๐Ÿ‘‘๐ŸŽฌ profil fotoฤŸrafฤฑ
DREY ๐Ÿ“ธ ๐Ÿ‘‘๐ŸŽฌ1 ay รถnce

Them don embarrass me bfor but now I left their msg unread That other gender en dem get bad mouth Stay ruthless kings

Riley Duckman profil fotoฤŸrafฤฑ
Riley Duckman1 ay รถnce

That is why God is not from anybody's village

โ€Žุนุจุฏ ุงู„ุจุงุณุท ISHOLA เฝผโ˜ผ๐“‚ƒ profil fotoฤŸrafฤฑ
โ€Žุนุจุฏ ุงู„ุจุงุณุท ISHOLA เฝผโ˜ผ๐“‚ƒ1 ay รถnce

As him don make am now him seff Dey behave like that woman too .

Chudy profil fotoฤŸrafฤฑ
Chudy1 ay รถnce

Peller de vex me normally but thst woman is wrong

Koyum โŒš๏ธโŒš๏ธ profil fotoฤŸrafฤฑ
Koyum โŒš๏ธโŒš๏ธ1 ay รถnce

on top outfit? some humans are worst than a pandemic

OBOYCODED profil fotoฤŸrafฤฑ
OBOYCODED1 ay รถnce

Why you go call am mummy??๐Ÿ˜‚

rowllings martins okon profil fotoฤŸrafฤฑ
rowllings martins okon1 ay รถnce

Now she might not even be able to work as a cook for him ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ikwo first son profil fotoฤŸrafฤฑ
ikwo first son1 ay รถnce

If them no insult you the will call it luck

unrulyme profil fotoฤŸrafฤฑ
unrulyme1 ay รถnce

If na one oyinbo ash her that same question nah so so blush she go Dey blush

abu mykael profil fotoฤŸrafฤฑ
abu mykael1 ay รถnce

She went too far!!! Insulting her mother wasn't the right thing for her

Dirmaxโœจ๐ŸŒ profil fotoฤŸrafฤฑ
Dirmaxโœจ๐ŸŒ1 ay รถnce

No be lie

Anuoluwasam profil fotoฤŸrafฤฑ
Anuoluwasam1 ay รถnce

Omo shey Peller don do am bad before because this one go harsh oooo

รWแปŒฬLUMร€Tแบธโ™”๐ŸŒŸ#14๐Ÿ† profil fotoฤŸrafฤฑ
รWแปŒฬLUMร€Tแบธโ™”๐ŸŒŸ#14๐Ÿ†1 ay รถnce

And na that video even trend peller before that Jarvis video

Gabby ๐Ÿ’Žโ™Š profil fotoฤŸrafฤฑ
Gabby ๐Ÿ’Žโ™Š1 ay รถnce

The first part na prank sha, you can see the other woman was making a video

๐œฅ๐œฃ๐‘บ๐œค _7๐‘ฎ ๐Ÿ‘ฝ profil fotoฤŸrafฤฑ
๐œฅ๐œฃ๐‘บ๐œค _7๐‘ฎ ๐Ÿ‘ฝ1 ay รถnce

@MorganHybrid1 Why e go call am mummy ๐Ÿ˜‚

vagner profil fotoฤŸrafฤฑ
vagner1 ay รถnce

๐š„๐š—๐šŠ ๐š๐šž๐š—๐š—๐šข ๐š‘๐šŽ๐š›๐šŽ ๐š˜๐š˜๐š˜ ๐š‚๐š˜ ๐š๐š‘๐šŽ ๐š•๐šŠ๐š๐šข ๐š ๐šŠ๐šข ๐š—๐š˜ ๐šŠ๐š•๐š•๐š˜๐š  ๐š™๐šŽ๐š•๐š•๐šŽ๐š› ๐šŠ๐šœ ๐š‘๐šŽ๐š› ๐šœ๐š˜๐š–๐šŽ๐š๐š‘๐š’๐š—๐š ๐š๐šŽ๐š•๐š• ๐šข๐š˜๐šž ๐šœ๐šŠ๐šข ๐šœ๐š‘๐šŽ ๐š ๐šŠ๐š— ๐š๐š’๐šŽ ๐š๐š˜๐š› ๐šœ๐šž๐š๐š๐šŽ๐š›? ๐™ฐ๐š‹๐š’ ๐šœ๐š‘๐šŽ ๐š๐šŽ๐š•๐š• ๐šž๐š—๐šŠ ๐š‘๐šŽ๐š›๐šŽ ๐šœ๐šŠ๐šข ๐šœ๐š‘๐šŽ ๐š—๐š˜ ๐š๐šŽ๐šข ๐šœ๐šŽ๐šŽ ๐š๐š˜๐š˜๐š ๐šŒ๐š‘๐š˜๐š™๐šŽ?

ola-Ahmed profil fotoฤŸrafฤฑ
ola-Ahmed1 ay รถnce

God give someone of the opportunity to attend school but God gave peller opportunity to be famous,fame and rich at young age..baba God,I fit return this certificate and give me this huge money pls ๐Ÿคฒ๐Ÿ™๐Ÿผ๐Ÿ™๐Ÿผ๐Ÿ™๐Ÿผ

Freeman Levi profil fotoฤŸrafฤฑ
Freeman Levi1 ay รถnce

Na that โ€œmummyโ€ vex the woman

glroy bassey profil fotoฤŸrafฤฑ
glroy bassey1 ay รถnce

How peller success put or comot money from her pocket ?

FavourLuxe profil fotoฤŸrafฤฑ
FavourLuxe1 ay รถnce

Shey na only me think say na content?

KHOZIIโ˜˜๏ธ profil fotoฤŸrafฤฑ
KHOZIIโ˜˜๏ธ1 ay รถnce

She no go believe her eyes by now ๐Ÿ˜‚

AY-LAW BLACK ๐Ÿ–ค profil fotoฤŸrafฤฑ
AY-LAW BLACK ๐Ÿ–ค1 ay รถnce

If them tell am she no go believe ๐Ÿคง ๐Ÿ˜‚.. naso life be..

Temiloluwa Ndola profil fotoฤŸrafฤฑ
Temiloluwa Ndola1 ay รถnce

She no do anything weh bad , that time the outfit checking was disrespectful. So because he don get money make she dey regret say she no allow am check outfit , na wetin tire me for this social media stuff be this The way una dey think dey always burst my head.

OLAYIMIKA ๐Ÿ–ค profil fotoฤŸrafฤฑ
OLAYIMIKA ๐Ÿ–ค1 ay รถnce

Omo Peller see a lot coming o ๐Ÿคฃ

OH ANOINTED โ™ฅ๏ธŽ profil fotoฤŸrafฤฑ
OH ANOINTED โ™ฅ๏ธŽ1 ay รถnce

Warning โš ๏ธ: No look down on anybody

Nothing Spoil profil fotoฤŸrafฤฑ
Nothing Spoil1 ay รถnce

Na peller dey sing that background song?๐Ÿ˜…

Dr. Agbes๐Ÿ’ซ๐Ÿ’ซ profil fotoฤŸrafฤฑ
Dr. Agbes๐Ÿ’ซ๐Ÿ’ซ1 ay รถnce

Omo e go too pain her๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday๐Ÿ˜Œ

NoContextUnited profil fotoฤŸrafฤฑ
NoContextUnited1 ay รถnce

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Maitland profil fotoฤŸrafฤฑ
Maitland1 ay รถnce

As per Jesus na from your village abii watin, shay dem tell u say she no dey do ok abii watin So because pellet dey successful den it means sheโ€™s not lol๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Manlikemayopat profil fotoฤŸrafฤฑ
Manlikemayopat1 ay รถnce

Like I always say, you donโ€™t owe humility to anyone when youโ€™ve made it apart from those on your level or those that can help you rise cos na you know wetin your eye see before you reach where you de. Be humble if you want to be and because you want to but itโ€™s not by force

Samuel Godswill profil fotoฤŸrafฤฑ
Samuel Godswill1 ay รถnce

That's why it is not good to underestimate somebody because no knows tomorrow

Benzer Videolar