Loading video...
Video Failed to Load
Na this one sweet me pass ๐๐ญ๐
46 Comments

I trust Asake Asake self sabi say wizkid wan suck am lowkey He just Dey play along

@IntAgbero This guy ๐ญ

Asake wey don suffer gan You think he will just let wizkid suck him like mosquito Asake get plans , e go still reveal e true colour

@IntAgbero @lifeofolaa Maybe na why E no repost that song like other artists would do

@lifeofolaa God bless you You don Dey see signs

Omo wizkid don loose e credibility

@IntAgbero ๐

Make Una forgive wizkid Naw ๐ If anything do wizkid na 30 bg o๐

@IntAgbero @lifeofolaa Wrap it up

@lifeofolaa Your papa For where I Dey see impressions ๐โโ๏ธ

Seun wan burst cry for Asake ๐๐๐ Asake omolomo

๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐๐ dem use Asake as gumbody ๐๐

80K FAM. Congrats broksiโค๏ธ

Blood ๐ฉธ

But na true. The way Wiz dey gum body with Asake now is worrisome.

From the Day 1, I said it clearly that Wizkid want to us Asake to gain more FANS that's why he brings up the project...Senseless people won't see it, but we wey know know as e dey go, through Asake Wizkid will now declare he wants to go on tour to sell out arena's

Before them use me I go use my sense ---Asake

I will never forget what fela said about us that still remain fact One of his strongest criticisms was that people talk a lot but refuse to take action. ๐ He mocked citizens who shout in private but stay silent in public when itโs time to protest or defend their rights.

Congrats on 80k brotherly

โค๏ธ bro

E wan kpai am ๐๐

Wizkid just Dey suck gbasake preek nhi ๐๐ Baba no won fade away ๐๐

Yes my bro, Wizkid claim is FAN base is large why can't he go for his tour last year ? Why did he cancel all ๐ Truly Seun Kuti is absolutely right that he has a Ghost FANS ๐

Next year my this time everywhere go blur for Asake Eyes

Asake to Wizkid now ๐คฃ๐คฃ๐คฃngbo o fe fa ejeh mi gbe...oku ni

@kellybonito_BU Omoo this man don cast many things ๐ญ๐คฃ๐๐

Baba wan finish wizkid. ๐

Congrats on 80k bro @lifeofolaa โค๏ธ

So una wey get issues with DNA and Toto begging up and down still Dey put mouth Chai una too shameless ๐

๐๐๐๐๐๐

30 bg better follow me oo๐ฉ ๐ See as I Dey risk my self Una

There ooo,there was a caught ..

This video tooo sweet ๐คฃ

He tried with tems but tems na giran ,he did with burna now na Asake him want use, @asakemusik be careful

Broo everybody don clock Wizkid ๐คฃ๐คฃ

Seun kuti one kill me ooo ๐๐๐

Manyewu wana straw out all the upcoming artists sha last year na Fola ayra star now na asake ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Na Asake go suffer the dragging soon ๐คฃ๐คฃ

Everybody don clock the werey movement.

We don hear all this one since 2020 ๐๐ not new again

This right here is a bitter truth which Asake needs to know

Aww babe, lemme be your sweet fix ๐๐ญ๐ฆ

This one go pan wizkid sha ๐

Asake run o. Dem go use am revive career finish fc go say na Wizkid help Asake. Mumu fc

@mandaytry01 @2k1Badchild I keep telling u guys wizkid need asake more than asake need wizkid
Related Videos
Sensitive content
Omoh this one pass me o ๐ญ๐ญ, I first think say na skit ๐ญ๐๐ง๐ปโโ๏ธโโก๏ธ
Oyindamola๐
522,067 views โข 1 year ago
Sensitive content
Omoh, na marriage hard pass for this life ๐ญ๐
Oyindamola๐
241,167 views โข 1 year ago
Sensitive content
Naaaa.. this one Na Disappointed Sidechick ๐๐๐๐๐๐๐
Shadrack Amonoo Crabe ๐โ๐จ
3,341,353 views โข 2 years ago
