Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Na this one sweet me pass 😂😭💔
46 Yorum

I trust Asake Asake self sabi say wizkid wan suck am lowkey He just Dey play along

@IntAgbero This guy 😭

Asake wey don suffer gan You think he will just let wizkid suck him like mosquito Asake get plans , e go still reveal e true colour

@IntAgbero @lifeofolaa Maybe na why E no repost that song like other artists would do

@lifeofolaa God bless you You don Dey see signs

Omo wizkid don loose e credibility

@IntAgbero 😔

Make Una forgive wizkid Naw 😔 If anything do wizkid na 30 bg o😖

@IntAgbero @lifeofolaa Wrap it up

@lifeofolaa Your papa For where I Dey see impressions 💆♂️

Seun wan burst cry for Asake 😂😂😂 Asake omolomo

😭😭😭

😂😂😂 dem use Asake as gumbody 😂😂

80K FAM. Congrats broksi❤️

Blood 🩸

But na true. The way Wiz dey gum body with Asake now is worrisome.

From the Day 1, I said it clearly that Wizkid want to us Asake to gain more FANS that's why he brings up the project...Senseless people won't see it, but we wey know know as e dey go, through Asake Wizkid will now declare he wants to go on tour to sell out arena's

Before them use me I go use my sense ---Asake

I will never forget what fela said about us that still remain fact One of his strongest criticisms was that people talk a lot but refuse to take action. 👉 He mocked citizens who shout in private but stay silent in public when it’s time to protest or defend their rights.

Congrats on 80k brotherly

❤️ bro

E wan kpai am 😂😂

Wizkid just Dey suck gbasake preek nhi 😂😂 Baba no won fade away 😂😂

Yes my bro, Wizkid claim is FAN base is large why can't he go for his tour last year ? Why did he cancel all 😂 Truly Seun Kuti is absolutely right that he has a Ghost FANS 😂

Next year my this time everywhere go blur for Asake Eyes

Asake to Wizkid now 🤣🤣🤣ngbo o fe fa ejeh mi gbe...oku ni

@kellybonito_BU Omoo this man don cast many things 😭🤣😂😂

Baba wan finish wizkid. 😂

Congrats on 80k bro @lifeofolaa ❤️

So una wey get issues with DNA and Toto begging up and down still Dey put mouth Chai una too shameless 😒

😂😂😂😂😂😂

30 bg better follow me oo😩 👀 See as I Dey risk my self Una

There ooo,there was a caught ..

This video tooo sweet 🤣

He tried with tems but tems na giran ,he did with burna now na Asake him want use, @asakemusik be careful

Broo everybody don clock Wizkid 🤣🤣

Seun kuti one kill me ooo 😂😂😂

Manyewu wana straw out all the upcoming artists sha last year na Fola ayra star now na asake 😂

🤣🤣🤣🤣 Na Asake go suffer the dragging soon 🤣🤣

Everybody don clock the werey movement.

We don hear all this one since 2020 😂😂 not new again

This right here is a bitter truth which Asake needs to know

Aww babe, lemme be your sweet fix 😘🍭💦

This one go pan wizkid sha 😂

Asake run o. Dem go use am revive career finish fc go say na Wizkid help Asake. Mumu fc

@mandaytry01 @2k1Badchild I keep telling u guys wizkid need asake more than asake need wizkid
Benzer Videolar
Sensitive content
Omoh this one pass me o 😭😭, I first think say na skit 😭💔🧎🏻♂️➡️
Oyindamola🙄
522,067 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Omoh, na marriage hard pass for this life 😭💔
Oyindamola🙄
241,167 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Naaaa.. this one Na Disappointed Sidechick 💔💔😂😂😂😂😂
Shadrack Amonoo Crabe 👁🗨
3,341,353 görüntüleme • 2 yıl önce
