Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na this one them dey call complete squad 😂
193,770 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

When niggas says “ you coming with your friends “ This is what they meant

@black_bhoy_ Fine this one for me abeg

@MudassirAzamC Why didn’t the second girl turn?

That last one 👌

@black_bhoy_ If this type of girls lap you for lodge Just forget your indomie and one crate egg na so them go de use your gas cook, fry and even boil water 😂🤷🏽♂️.. them no de ever get gas for house their food stuff no de reach 5 days before main lecture starts omo their matters long 😂

The first girl 🥶 Make una find her for me 😂

Last babe was waiting for it

No b abegistan b this... Now playing "ogbafia dey for ground" by dammy krane 🔥

Na Madrid be this team everybody good for their position/wing

Mehn that face card💯🙂↔️ What’s her username please

There’s an imposter

The last girl 🤩🤩🤩

@LandLordNXT77 Ama Fashion and her friends

Them throway the one wey wear yellow😂

Second to the last

What’s the @ of the girl in blue shirt???

Even prime Manchester United no get this kind squad

Omoo .. the squad complete abeg 😂😂

And na small small children o😂😂

No be to get yansh, them get sense!!?

Everybody just said “we outside” and showed up in formation 😂

Haaaaaa Beeches Dey this world mehn 😩😂😂

@Kekule_Official The last lady My type sabi girl

I see that third girl, I no know when I shout.

Them no complete Were is the ugly girl with anger issues

squad depth 😂

Fair enough for enough!

These ladies are blessed by God. I need to marry asap

Find me the last one

Have a lovely day ooh Make I hold my mouth 😂😂

Which kind of complete The body or the colors

The first babe get one kind crazy eyes only the eyes sef konji go catch you 😂😂

That first girl na fu kporis 💨 😂

Na Naija be this?
Ähnliche Videos
Sensitive content
Ei 😳. What them dey call this one? She sh33da or what
WithAlvin 🇬🇭
597,601 Aufrufe • vor 2 Jahren
