ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Na this one them dey call complete squad ๐
193,770 ๆฌก่ง็ โข 6 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

When niggas says โ you coming with your friends โ This is what they meant

@black_bhoy_ Fine this one for me abeg

@MudassirAzamC Why didnโt the second girl turn?

That last one ๐

@black_bhoy_ If this type of girls lap you for lodge Just forget your indomie and one crate egg na so them go de use your gas cook, fry and even boil water ๐๐คท๐ฝโโ๏ธ.. them no de ever get gas for house their food stuff no de reach 5 days before main lecture starts omo their matters long ๐

The first girl ๐ฅถ Make una find her for me ๐

Last babe was waiting for it

No b abegistan b this... Now playing "ogbafia dey for ground" by dammy krane ๐ฅ

Na Madrid be this team everybody good for their position/wing

Mehn that face card๐ฏ๐โโ๏ธ Whatโs her username please

Thereโs an imposter

The last girl ๐คฉ๐คฉ๐คฉ

@LandLordNXT77 Ama Fashion and her friends

Them throway the one wey wear yellow๐

Second to the last

Whatโs the @ of the girl in blue shirt???

Even prime Manchester United no get this kind squad

Omoo .. the squad complete abeg ๐๐

And na small small children o๐๐

No be to get yansh, them get sense!!?

Everybody just said โwe outsideโ and showed up in formation ๐

Haaaaaa Beeches Dey this world mehn ๐ฉ๐๐

@Kekule_Official The last lady My type sabi girl

I see that third girl, I no know when I shout.

Them no complete Were is the ugly girl with anger issues

squad depth ๐

Fair enough for enough!

These ladies are blessed by God. I need to marry asap

Find me the last one

Have a lovely day ooh Make I hold my mouth ๐๐

Which kind of complete The body or the colors

The first babe get one kind crazy eyes only the eyes sef konji go catch you ๐๐

That first girl na fu kporis ๐จ ๐

Na Naija be this?
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Ei ๐ณ. What them dey call this one? She sh33da or what
WithAlvin ๐ฌ๐ญ
597,601 ๆฌก่ง็ โข 2 ๅนดๅ
