Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Na to go marry like this ooo 😩🥹

435,068 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

11 Yorum

Fine_girlrita profil fotoğrafı
Fine_girlrita1 yıl önce

I do pass this one he still cheat 🥲

Solar Heavy profil fotoğrafı
Solar Heavy1 yıl önce

you might like this

JEWEL🥹❤️‍🔥 profil fotoğrafı
JEWEL🥹❤️‍🔥1 yıl önce

My husband go too enjoy me Walai I sabi wetin my mama teach me🥰💃

NURUDEEN  OLUSESI profil fotoğrafı
NURUDEEN OLUSESI1 yıl önce

If you like go rush marry... Na rice and akamu Dem go serve on you on bed 🛏️🚶🏿‍♂️

JEWEL🥹❤️‍🔥 profil fotoğrafı
JEWEL🥹❤️‍🔥1 yıl önce

Tenisha it’s not only to marry Hope there’s money to send her to shop for the home

James 𝕏 profil fotoğrafı
James 𝕏1 yıl önce

You just wan marry… Omo I don leave unna way single ohh

James 𝕏 profil fotoğrafı
James 𝕏1 yıl önce

Single people just dey read comments 😂

Introvert🤓 profil fotoğrafı
Introvert🤓1 yıl önce

To marry Dey fear me,if she no con sabi cook unko 😪🥲

Gameboy profil fotoğrafı
Gameboy1 yıl önce

Na the only thing wey Dey hungry me for marriage be this 😂😂 na still my money go deliver me

Gracious Amara profil fotoğrafı
Gracious Amara1 yıl önce

Mehnnn 🥹🥹🥹🙂‍↔️

Cadylove profil fotoğrafı
Cadylove1 yıl önce

😂😂😂

Benzer Videolar