Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na truth talk sha but poor man and advice na 5&6 ๐๐๐คฃ๐คฃ
14,430 Aufrufe โข vor 20 Tagen โขvia X (Twitter)
42 Kommentare

Many of dem sef

๐๐๐

Nah rubbish talk, bro you can use money to buy fame and you can use money to buy success.

Anyone una talk i agree

No mind them ๐๐๐for music industry you wan use money buy love keh!

๐๐๐๐

Anyways that's your bizzz "OH PAPAAAAA"๐บ๐ต๐ผ๐ผ๐ผ

I swear

Real But they no really send

All eyes on the money

NBL but all I can say is Omo ๐๐ฅน

Just omo ooo

๐ โฆYou say poor man

Wetin u won make we talk again

Poor man and advice ๐ Most advice nah for the poors ๐

๐คฃ๐๐คฃ๐

Bro U get lawyer?๐

The young man is spitting facts

But money rules the world nobody go won listen Che new post

๐๐๐

I swear ๐๐

Theyโd collect this money still stream Champz songs or album.

Him wey no get mk him dey struggle nah

Na audio $1M Ochacho go soon cast.... Audio money... ozuo man

Funniest thing about this music PR dis days gats me tripping all d time , so if dem peller never promote music now e no go sweat for my ear to put on repeat. Abi dat man think music is like import and export ๐๐ waste ur $1m make ur son no giv better Jam. we dey here dey wait

My new music is coming out guy go and stream. Oh mama no one like you in the world ๐

He dey advice Ochacho?๐๐๐

I swear o Poor man pikin and advice

lol. ๐ who be all these motivational speaker self.

Real talk But poor man talking ๐๐๐๐ But really, that shit is funny Iceking songs are amazing, at his age he dae drop words like Kodak Blavk So na we go enjoy he songs and rate am Publishing & promoting music is nt a bad thing, Everyone promote their songs but do it in secret

Omo poor no get wetin e wan tell rich man for here oo

True talk his only song that is making sense is zero competition he really tried with that it really make sense and hot ๐ฅkeep it up kid you will be top someday โ๏ธ@Icekingochacho_ @Peller089

Omo fake love o

No b wyning the kind fake love wey every body de show that Icekid Omo em fit no make am pass 21 sef True talk em de sing rubbish no cap aside em papa money dah guy music no fit pass Lagos

I swear

The davido part is given me thou ๐ from the looks of things he just needs to hear this so it wonโt be nagging around later cus street is full of fake love

Na true talk ooo

Truth talk, I just de look the boy

Gideon don talk the fact here is not left for him to decide โฆ ochacho no go pay finish oo

Fact ๐ฏ

Na now i see why you no get the fame cus your pman make use of your advice.... Oooo chim

Fact
รhnliche Videos
Sensitive content
Married people and dirty talks 5 and 6 ๐คฃ๐คฃ๐๐๐
๐ฟ๐ข๐ โ//๐๐๐๐๐ข๐๐ ๐๐๐ข๐ โค๏ธ
74,823 Aufrufe โข vor 7 Monaten
