Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na until I enter CS before I understand why she was crying ๐คง
35 Kommentare

Imagine o. Dem no even curse her but guilty conscience ๐

But the guy no talk bad nah ๐

Basic things has now turn into luxury because of poverty ๐คฆ๐ปโโ๏ธ

Na good prayer the guy pray na ๐

Why was she crying ๐

Fear who no fear TikTok comment

Shey na bare minimum dey make this one cry๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Because of a wig oo I feel it's clout chaser

Why she come dey vex?

why she dey whine us ๐

The guy not talk bad but then he tao bad ๐๐๐

People wey Elon Musk suspend their accounts for X, na all of them dey tiktok now with their bad bad characters and bad mouths

Crying is allowed, ahbi make we bring bucket

Guilty conscience wan finish am ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

That reply was brutal

Why the expansion con dey pain am ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na here conscience judge, she know wetin she do get that money, if no that prayer na better prayer

Na prayer them dey pray for you na but Guilt wan finsih you ๐๐๐

Person wey sabi wetin she dey do

because of wig?

Mak person de cry tears of joy bcus she buy wig ๐๐๐

Guilty conscience no let am have peace๐๐

Omo my head wan burst

May God expand your source of income ๐๐

The comment was not bad naw ๐

Tiktok cs is crazy man ๐

Funny enough I know the girl, very energetic,playful,fun to with and decent girl. Some people go just wan talk.

Why dem dey shame her na

But the prayer point no bad na. Why the fuss?

๐๐

Lmaoo bro that was not a bad prayer at all ๐ญ

Lmao ๐

Why is she crying

People get bad mouth

Guilty conscience ๐๐
