正在加载视频...
视频加载失败
Na wetin una dey call Gutter water be this? 🤢
475,395 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

El-Kopik👑1 年前
These ones just dey cook their kidneys dey go

Mansa.Musa🌙1 年前
Nothing like omis de this setting, just alcohol n ice. No drugs, no antidepressants, no aphrodisiacs, no milk.

🗽1 年前
Mo fi oruko bo oremi @pappyhursh ni asiri.. na his best drink be this .

KELVIN ⚔️1 年前
Action bitter no Dey Dey inside omi gutter sha… This one na trenches style.

公式:ちぃたん☆九州1 年前
Chiitan is an otter mascot so water is Ok.

Faey_vourrr🌹1 年前
Kidney failure and hospital bills go yus dy one corner dy laugh 😂

𝙴.𝚆.𝙲🇳🇬🇺🇸♌️1 年前
Na Run that babe go Run.😂

sasha millz「 🖐️ ✦ 🇳🇬 」1 年前
Kidney failure dey one side dey laugh

THE KINGPIN 💯1 年前
Playing with kidney failure

COOL_CAT1 年前
Mo fi oruko bo oremi @fashanu_michael ni asiri 😂

Name cannot be blank1 年前
Fake alcohol, fake energy drink.
