Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Na wetin una dey call Gutter water be this? 🤢
475,452 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

El-Kopik👑1 год назад
These ones just dey cook their kidneys dey go

Mansa.Musa🌙1 год назад
Nothing like omis de this setting, just alcohol n ice. No drugs, no antidepressants, no aphrodisiacs, no milk.

🗽1 год назад
Mo fi oruko bo oremi @pappyhursh ni asiri.. na his best drink be this .

KELVIN ⚔️1 год назад
Action bitter no Dey Dey inside omi gutter sha… This one na trenches style.

公式:ちぃたん☆九州2 лет назад
Chiitan is an otter mascot so water is Ok.

Faey_vourrr🌹1 год назад
Kidney failure and hospital bills go yus dy one corner dy laugh 😂

𝙴.𝚆.𝙲🇳🇬🇺🇸♌️1 год назад
Na Run that babe go Run.😂

sasha millz「 🖐️ ✦ 🇳🇬 」1 год назад
Kidney failure dey one side dey laugh

THE KINGPIN 💯1 год назад
Playing with kidney failure

COOL_CAT1 год назад
Mo fi oruko bo oremi @fashanu_michael ni asiri 😂

Name cannot be blank1 год назад
Fake alcohol, fake energy drink.
