Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na why dem no dey share cake for wedding again be this
10 Kommentare

O L A M I L E K A Nvor 2 Jahren
Use your head before them use am for you 😀

Chrisbeautyvor 2 Jahren
E don tey wey dem don dey use this scope nw 😄

FobeCyrilvor 2 Jahren
Oya, update don come o, now I fit do wedding. Cos which one be 500k for cake before

kenny fasasi🦅vor 2 Jahren
I just remember bobrisky cake wey worth 5 million naira 🤣🤣🤣

ING.Damianvor 2 Jahren
You know this isn’t true

MJay™vor 2 Jahren
Everyone just Dey use head

TAIYE aka Tslowwvor 2 Jahren
Ehen.. No wonder.. 😂 E get one wedding wey I attend last year, I just remember say after the cake cutting, dem no share cake for the guests.. 😂

Jeremyvor 2 Jahren
Chai

Jeremyvor 2 Jahren
Scope

FDJrebirthSzn💙❤️vor 2 Jahren
Seriously ?
