Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na why iPhone 17 full everywhere be this ๐
129,100 Aufrufe โข vor 5 Monaten โขvia X (Twitter)
46 Kommentare

@HeisTuneboi The voiceover dey kee me๐๐๐น๐

Na werey ๐น๐น

@HeisTuneboi Dem supposed beat this person ๐

@UnlimitedG7932 Clean work ๐น

@HeisTuneboi That's a stupid thing to do. iPhone 14 pro max is still a solid phone. Why reduce the lifespan because you want to live a fake life? You're using iPhone 17 yet you're looking for lighting cable to charge it

He wan feel among

@HeisTuneboi Werey say if u like judge me๐๐

Fake life wan finish am

@HeisTuneboi 17 na one of the iPhone wey first full environment so far Those Chinese dey para They mass produced the conversion accessories very quickly Ba why blord and VDM rush go buy am come Peoppe just dey waste money buy fake tins ๐

Na fake one most pple dey hold

@HeisTuneboi If u dey use 17 I no fit rate u

Fake 17 don full market

@HeisTuneboi But wait shey if person check the settings which phone it go show .

You donโt need to show anyone, just dey fake am dey go

@HeisTuneboi Na why America no like China them too they spoli market for them

@HeisTuneboi Na to dey screen record your โAboutโ now lol Fake life too much.. But who cares so far youโre pleased ๐คท๐ฝโโ๏ธ

@HeisTuneboi If you believe this particular video youโre gullible

@HeisTuneboi But 17 na type c na ๐

Nobody go see am na ๐

@HeisTuneboi Bro :I don buy 17 oo Me: bends to check the charging point

@HeisTuneboi Can he convert 8plus to 17 promax?

He can convert am to MacBook if you want

@HeisTuneboi Nope it 17 promax that I want or 17 air let me know please ๐

@HeisTuneboi Wetin be this ๐คฆ๐ฟ๐คฆ๐ฟ๐คฆ๐ฟ

@HeisTuneboi Aswear nah this fake iPhone 17 pro max made me buy a pouch that covers everything. I no fit dey explain say my phone nah original from US. Better make them no see the camera!

@HeisTuneboi Phone insecurity Smh

@HeisTuneboi Person no come sabi real 17 pro max ๐ญ๐น

@HeisTuneboi Ehhhhh omo ehhh naija ๐

@HeisTuneboi I want to change my 17pro max to 16 pro max here is your shop

You dey downgrade

@HeisTuneboi Who do this voiceover for you?

@HeisTuneboi I dey blame those wey believe this video ๐

@HeisTuneboi 14 pro max self na beast, na one of the best iPhone ever produced by apple, that phone no small

@HeisTuneboi Ehn ehn na to Dey check their settings be that

Befr you buy iPhone observe am well

@HeisTuneboi The commentary is crazyyyyy ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@HeisTuneboi I go like convert my phone too but my Siri go be this Voiceover person.

@HeisTuneboi Omor so na so Una Dey do am ๐โโ๏ธ

@HeisTuneboi Nigerians problem na how to buy iPhone

@HeisTuneboi Where is the Dynamic Island ? This level of low self esteem. Why canโt you just use the phone you can afford?

@HeisTuneboi How can I get the link abeg ๐๐๐

@HeisTuneboi ๐๐

@HeisTuneboi Come change my 6s+ to 17 pro max ๐

@HeisTuneboi Where your shop dey?

@HeisTuneboi Believe him at your own risk ๐

@HeisTuneboi The flashlight ๐
