Loading video...
Video Failed to Load
Na Wizkid FC be dis people ๐๐๐๐
36 Comments

Bro.. I no understand Yoruba but I hear this one gan... ๐๐๐

๐๐

Ko paro nau๐

๐๐๐

Na OSAPOLO Una see finish like this!! This guys are crazy ๐๐๐

Walai e no lie lomo tari lori ig lojojumo lol ๐๐

Put am for back oo ๐๐คฃ

Una Daddy self drop Morayo album some years ago so why Grammy no nominated am since 2023 timeless

Kai Kai Kai๐

Walahi U donโt need to be FC to know that what heโs saying is true. Several times I have said it, na omahlay get the praises for that song. No be nzobu nzobu e. Thatโs just too weak, too lame.

Get them arrested immediately ๐

๐๐

๐๐ญ๐๐๐๐๐๐๐

All this one wicked o anyways I give my baby assurance

๐๐๐

Which kind dirty talk be this naw๐ ๐ ๐

Awon werey gbogbo I miss my niggas โค๏ธ podo, Desmond and auto I see you โค๏ธ ๐๐ผ

Those FC their mouth no good ๐๐คฃ๐

I saabi this my boy nah, Desmond omo mhi ika โค๏ธ๐ฏ

Naa so fc dey do see dem , the dumb wizkid didnโt even get a nomination ๐คฃ

This dragging no won gree finish ๐ญ๐

Wetin dem this guy take cast iyawo re

That guy wey dey laugh nah werey ๐๐

He no kuku lie ๐น

U go don know say this bros na 30bg ๐๐๐๐

The day i sat down at a gathering like this If you see agenda wey dem dey cook Hin My belle wan tear that day cause of laughter ๐ญ๐ ๐ ๐ ๐

@Ajironuree lol ๐

So na amah lay verse make grammin nominate davido ๐

My bro Desmond don reach here ๐

FC get different genres of people bro ๐..

FC mouth no good๐

@Ifalolu001

Them nor dey ever speak English, awon olodo ๐คฎ

Ibadan ๐ญ๐

๐๐คฃ

@thebolarinwa
