ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Na you be protected low Abi ๐๐ซต
147,345 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
41 ๆก่ฏ่ฎบ

This is a good teacher. Jokes apart, that was genius explanation.

No lies told

โYou Dey support am but her ex Dey resist amโ ๐๐๐

I just dey feel this guy pain as e Dey explain this thing

๐ญ๐ซต

He should explain more structures and patterns like this, heโs a good teacher. This will stick better to memory.

E dey pain the guy as e dey explain am... The girl do am bad no be small

I dey learn chart to use trade i no sabi say e go help me for my relationship later. God thank you oh

The only thing you should be supporting now is the maven OMO account, get funded from as low as $9 today

Her ex is the resistance ๐ญ๐ญ๐ญ who hurt this guy

Xauusd

Omo no trader normal again ohhh๐ญ

See proper explanation, mfs still won't get it ๐

Theyโre slow ๐ญ๐

When next mentorship Abeg.๐๐

@D_uplifted1of1 Soon Dad

Na until e break the lower low, come sweep the liquidity, break am come the downside give me confirm signal say na downtrend na there I dey enter o. Na there my POI dey. Na to short the trade put my stop loss right above my POI to avoid story that touches ๐

If only you know how many times my ex done chop my babe for this forex

๐๐๐ซต

Guy how I just Dey see this๐๐

You no serious with your work na ๐

๐๐

๐ how much for the mentorship abeg

Woman don show this one premium shege because person wey never enter relationship before no fit create this kind chart

Never overplay your part.

@uzo_ojinnaka @TheWealthPrince this needs to be taught too ๐ญ๐คฃ

She use you take out liquidity

Ex = Resistance. You = Support. You dey mad๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I think this scenario explains the chat better ๐

Them use you do liquidity ๐

Broooโฆyou go just dey buy from der back to back ๐คฃ๐คฃ๐คฃ..make her ex dey take profit ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

all this math is unnecessary when you have aura and a pool of like six-to-ten women ready to fuck you everyday

Which kind teaching be this ๐ ๐ ๐ ๐

@johnpau31857342 I go lie for you ๐

She dey consolidate

@ELChabari ๐๐๐

What is this ? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

POV: when a forex trader left forex trading to begin relationship counsellor ๐

๐คฃ๐คฃ i no fit be protected low oo, una no hear wetin liquidity sweep be !!!

๐๐๐๐This is hilarious

Too bad there was no sweep in that chart and the expansion is was a crazy move.
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
You think say na cucumber Abi Dey play ๐
naughtyboi ๐
17,870 ๆฌก่ง็ โข 2 ๅนดๅ
