Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na you know why you miss service today😎
266,176 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Oluwagbengavor 2 Jahren
As dem dey share this "communion bread" make Apostle Paul just enter......🤣🤣

PeluMe ☄️vor 2 Jahren
No be butter I dey see on top the bread so

SAMUEL MIRACLEvor 2 Jahren
I beg na watin be the name of the background music?

Ogadinma Ogbonnavor 2 Jahren
Na to carry beans dey go communion service ooo.... Beans and bread go too make sense😂🙂

Urbanaira #AcaWeyDeyRapvor 2 Jahren
See wetin poverty dan cause

Pretoriavor 2 Jahren
This one nah our daily bread😂

Abbavor 2 Jahren
Location. I wan go there

Francisvor 2 Jahren
I for warm my beans carry come church today see groove when I miss😭😭💔😂

Victor Agbele 🌍vor 2 Jahren
1 Corinthians 11 was talking about this. B

Chuxtonvor 2 Jahren
Abi I dey the wrong church?🤔🤔🤣🤣

