正在加载视频...

视频加载失败

Naaah! We are never seeing this alone😩

320,883 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

Șanya11🗿 的头像
Șanya11🗿1 年前

E no go better for Yabaleft as a whole. E no go better for the handler today. E no better for the videographer E no go better for the girl E no better for the guy E no go better glo.. E no go better for you if you no like the comment

uzane 的头像
uzane1 年前

wtf did i just watch

IYIMIDE oluwatobiloba ADELAJA 的头像
IYIMIDE oluwatobiloba ADELAJA1 年前

Naso una dey kpaii young all these handler wey no sabi wetin to post. Why do I have to see it with you Werey?

BABYPIPS GRADUATE 🌐 的头像
BABYPIPS GRADUATE 🌐1 年前

Una don dey lose una mind this yabaleft people, shey una no dey watch video before una post Abi. Una no get sense

𝐄 𝐊 𝐄 𝐍 𝐄 的头像
𝐄 𝐊 𝐄 𝐍 𝐄1 年前

Yabaleft, if I swear for you, e go catch you o. How can I unsee this? 🤦

Sadiq 的头像
Sadiq1 年前

The way we are chasing clout and creating content out of everything is really disappointing.

MR P 🐅💰 的头像
MR P 🐅💰1 年前

How can I unsee this 🤬

Rosemary 的头像
Rosemary1 年前

She should just pray that her boyfriend would not see this video

T͎w͎e͎e͎t͎ ͎S͎i͎e͎g͎e͎ 的头像
T͎w͎e͎e͎t͎ ͎S͎i͎e͎g͎e͎1 年前

That 💩 scene just killed me….i was scared it was going to happen at the ending again after eating that hefty garri 😭 😭 😭

Daniel Egwu 的头像
Daniel Egwu1 年前

What in the name of disgusting 🤮 is this?

相关视频