Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nah advice there wan advice nah why there gentle like that ๐
266,757 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

Raise am ๐ฅต๐ฅต

Omor with this your bad English, them suppose exchange you collect plastic spoon o

Oloshi me I get bad English watin u get no be only that white top u get

Let remind haters again @Peller089 continue hating while they keep growing together ๐

So far you are a 30BG, You are covered Peller. No fear!

I to love โค๏ธ peller ๐

Abeg if time to drรคg this guy done reach make una notify me

First day of Peller joining twitter 7k plus followers already and itโs not even up to 24hrs. Na this uncommon grace make people hating on the guy ๐๐๐๐๐๐

Ta wa ni eye?๐๐

Peller don enter twitter make anybody talk anyhow first wahala go dey this app๐ฅ๐ฅ๐
รhnliche Videos
Sensitive content
Me to that one friend I advice to go marry๐น๐น๐นabeg no disturb me o, nah only advice I give o๐
Mardortii
36,772 Aufrufe โข vor 3 Monaten
Ejeh nah werey๐๐when you start work, Esho good advice
Mardortii
11,267 Aufrufe โข vor 4 Monaten
Sensitive content
Nah why he lowkey cooked them like that? LMAOOO
Wocc๐ค
2,533,540 Aufrufe โข vor 2 Jahren
