Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Nah me dey cook, nah una dey cry🥱
478,236 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 40

Let's be friends please 😭

Hi there🌚

Hi🤭

E nor go better for online girlfriends🤣🤣 “I can’t cook for him”

you deserve your name.

🥹🥹

Name of the background song anyone?....I believe that's BNXN and shazam isn't giving proper recommendation

No spoil my steeze by BNXN

I've just seen it, the song is fire!!!....Thank you🥂

You still never prepare the akara and pounded yam wey you mention for there sha🫠

Iyanu, send me location

I go like make you use their salty tears boil rice

You’ll just know that they taste really good

why palm oil dey flow for your egusi?😭

@ogig156 You can enter kitchen and cook yours dear.

As a woman if you think cooking for your man is the problem, then just stay out of his life .... don't suffocate him with physical/emotional stress and starve him too 🙏

They look sumptuous 😋

Please, let me be your boyfriend nau. Shey na until I go spiritual???

Make them cry o. At least you get your man for house 🤧

I want to be your friend Yes or yes??

@Wizarab10 Put my portion here abeg

What do Nigeria girls want to be useful at gangan? Money dem no get, To still cook now Na still be problem, all they know is to beg , stupid poor idiots

E get the babe you dey with, even if you wan kpaii, death no go gree come.. Enjoyment galorrizy!

You’re so cooked ma’am

Don’t let them silence you

Omo, I have dated useless girls this year Jesus!

If man say he go cook for him babe All of them go say “as he should” but if person talk say make woman cook for her man na “self centered female” or “misogynist” 😂

Cook Jor

Nobody is crying But we don't need to know.✌️

A woman who loves you will make sure you are fed that’s the golden rule. That comes naturally for women, to take care of people they love. Reason you see some stone headed feminists still cook for the men they love.

Make dem cry more

omo be my friend abeg 😂😂❤️

No let these fools online dey stress you. When they all come online to lie about not cooking for their man, offline - na dem dey run the matter pass anyone else. Those frauds, dem loud for internet. In reality, dem dey turn up for their men wella - In cooking or anything else.

Youruba gurls sabi take good care of their man nice one 👏

Awwwwwww Abeg teach all ur friends so me and my guys dem fit come pick them soon one by one

Emi e a guun 💯

Pawon danu!

Use their tears cook better soup joor 😂😂 Them no go cry ke?

Nobody is crying babes but if you're into catering just say you're into catering na 😂😂😂

You own oil company ?
Похожие видео
Wizkid fc why una come Dey sempene for me nah 😂😂😂😂
#RICHIES_BRAND🏆
23,041 просмотров • 4 месяцев назад
Sensitive content
If nah like this relationship be, then una dey try😂
LUMINAX
287,720 просмотров • 1 год назад
