Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nah this guy some people think Asake is bigger than 😂😂🫵 No be UK that second Lagos be this oo nah Belgium 🇧🇪
32 Kommentare

Rema just dey do him own thing....Omo rema too good oh....go hear him songs ,all too sweet...na only "reason you" no go well

Guess what rema was still performing at a free show back then lol 😂 where Asake break record

2022 bro asake still Dey follow shagi act comedi

Anything uu wan talk 😂 ASAKE big pass am 1000000%

Be like say u know how big asake his he came o france last 3 year paris for his consert he sold 7k capacity. I was there dis year is coming to paris 22k capacity Accor Arrena in paris in October 24 .lol Rema no reach abeg

Move from past and come meet us for 2026 😂 you no fit see us dey use TB bant because for present sef we dey pack am

Which mugu talk say asake big pass remy😂...free

Normally Asake no global reach rema half

Lol. For this Nigeria 🇳🇬 industry…I swear na we the FANs be real WEREY aje.(UK small Lagos as how.🤪) everyone knows A$ake his a Bigarts. But in MUSIC bro. REMA his Crazy. De boi is a genius. He as Big hitts 🎧 🎶 just like Asake.🙅🏾so. No way 👁️👁️

Na for people we be new jare😂😂😂 rema na another banger the guy too good ❤️🦀

Dem no fit finish two sentence for the song sef🤣

But they can finish for Asake right 🤡

Evidence choke

2022 oo my Rema don suffer 😂

Can you see. Omo werey his Energy is too much…more then Mr. Money self….cuz him no dy jump like this. But rema de werey still young aje.!! See his ginger on Stage Omo mii (Star BO$💫⭐️✨

Rema makes club songs so forget he will always have crowd

Was there even a debate 😂? You de whine Rema

One hit wonder 💭

In 3k capacity?🤣🤣🤣

Leave them make them dey misbehave asake when be local artists

Rave Lorde 🖤🔥🤝🏽

That's why Burna boy dey smatch una head every day Rubbish Nigeria mentality Because you and rema dey Nigeria nah Who be dave ?

Do you know how many Asake songs everyone can vibe to ? How many Rema songs can pull same energy?

Nigerians and comparism nah 5&6

Asake is fckin bigger…

Rema sabi but Alasake bahd no worry 🥳

Why must we find who is bigger?na people like you be our problem

🙏🏾🙏🏾🥹

Leave those man no war fans🤣🤣make dem dey fool

Can someone show him the other shows of that big man

And na throwback be this ooo Omo Una the really disrespect Rema oooo

Una don start again
Ähnliche Videos
Nah this guy dey guide una? 😂 Nah why una dey loss😂 ----Burnaboy 😂
49🌺🤍
62,897 Aufrufe • vor 5 Monaten
