Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nahh, who made this Messi edit?? 😭😭😭
32 Yorum

Omo. No one compares to Messi abeg

“No one”

I just dey laugh who start the Messi vs Ronaldo talk!

Even God go de smile 😂

see balling😂

I will always understand evra hate for Messi 🐐😂😂😂 this nigga useless you like that for champion league final wey he family dy watch am live brrr😂😂😭😭💔

Neymar is better let's be sincere

We suppose stone person wey start that useless”debate”

AI bro... funny you're still f00led by this in the 21st Century

FiFa did

😂😂😂

😂😂😂

I understand united and Madrid fans who hate Messi, they have a reason to (he tormented them). Any other hater is just a dunce!

Who add this sound abeeg 😂

Even me sef the thing dey catch me

Messi 🐐

My goat

Messi ,Very wicked person

Greatest 👑🐐🙌🙌

Nobody good reach this weyray sehh😭

Pep's reaction as dem chop em player 😂

Bro I’ll hate him too if I ever got this humiliated😭🤣

Messi is just on another level

😂😂

Who did? 😭😭😭

Leo Messi is a gift from GOD

FIFA

A body feint that just shifts people away from view

Mmuo spirit

Shame catch Pep 😂

Messi 🐐

Dem suppose make startue of Messi for the whole country as inspiration ,cause wtf is this man!!!!.
