Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Nah!….That can’t happen at that moment NEPA!!!!🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Комментарии: 39

I no know how but I for don hang for air 😂😂

😂😂

The Snake immediately NEPA took the light

Those guys are under-reacting I for don craze 😅😅

Omo cry go full there 😂😂

If my prick try near my leg eh 😂 na to cut am off straight up 😆

@iyapo_eniola The snake:

Na for here Una go know say Avatar Aang no be the last air bender 😂

🤣🤣🤣

Gbanu oku ooo!!😭😭😂 Guy that shout na pure panic

I don run reach bus stop 😂

2012 i experienced this and I was alone at home, my talkative neighbor (man in his early 50’s) went inside his apartment and locked his door, everywhere first blur 😂

Finally, e don happen in reality 😀😀😀😀🙏

Omo😹😹😹

😂😂

Immediately nepa took the light the snake 🐍

Nice content? So una no fit on torch from una phone?

Anytime I want to kill something I usually have extra light incase nepa or the gen off 😂😂😂

That’s a Python, it’s not venomous. It looks like a ball python, very gentle snakes.

I swr na person mind talk say imagine nepa carry light 😂

I go just Dey jump fly till I reach outside

What you get if you decide to romance Wetin you go k1ll

ewo😭😭😭

😭😂😂

I’m moving out of the house Walahi

No be 24 hours light country be this ?😹😹😹😹

Imagine the snake was a cobra or mamba and nepa carry light e for dae bloody o 😂🤣

😂 😂 😂 😂

@Dat_Nato Adrenaline go first login then body heat will rise, no the snake can no only see but smell it’s dinner. They are cooked, they can only thank God it’s even on tiles so it’s a bit slow but I promise you, the overreaction from then when anything touches them😂

Everybody go cut out 😂😂😂😂😂 later them go confirm where the snake Dey

Omeh this thing fit make you pass out, the day when I mistake nylon to snake for my bathroom, na small thing comot I for faint 😂 when them say heart dea cut, na that day I feel am

Na once I go hang for chandelier, ceiling fan or on top person head o 🙂

😹😹😹😹

@DiianaD_ 😂

Person grandma don off light una dey accuse nepa 😂 🤣🤣🤣

Na from there I dey travel comot for that house😂

I go just disappear😂

Go where?

I don’t know ooo, anywhere😂
Похожие видео
Sensitive content
Nah bro, this can’t be real, no way🤣🤣🤣
SIKAOFFICIAL🦍
186,371 просмотров • 3 лет назад
