Loading video...
Video Failed to Load
Naijashimadun no dey disappoint 😭😂
8 Comments

Okoughtorial Gini 😂

Aje that Mummy wey he mention na Real idan. Mummy get Ny4nsh and she come sabi raise am😩

Na only me hear okotoria guinea 😂

Guineashimadun😂

They need to stop Baba Egbe at this point 🤣🤣😂😂😂. Ninu Okoughtoria Gini na la wa bayi ooo😂🤣🤣

The recent leaked videos teach us some key lessons: respect people’s privacy, be careful with what we share or save online, and remember to treat others with empathy. It’s a reminder to think about the impact of our actions and to help create a society that values everyone’s dignity.

Which one be okotoria Gini 🤣😂 bayi @naijashiamadun no go kill us for this country 😂🤣🤣🤣

Na mainland e dy happen pass. Seeing is believing. I know one man wey get permanent room for hotel 🏨 I think he paid yearly. Working class and very decent. 400 na small number for this man side. For bad things no country come close to naija 🇳🇬.
Related Videos
Shank no dey ever disappoint 😭😂… new skit don land and e too mad 🔥🤣
Quam🎭
400,248 views • 9 months ago

