“Naira marley and Zanku boys”??😭😂😂
209,439 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

sammydray1 年前
I know how much e go vex the werey. Nah him still watch him thing by him self 😂

Trump2024Film1 年前
***Important message for women everywhere***

Who Am I1 年前
He no even happy say them play the rubbish wey he call songs 🤣 Mumuu

The Goat 🦇1 年前
Ngl akpi is the final boss of creating your own happiness 😅

YAHWEH rare unique masterpiece1 年前
Dem no rate scorpion king

Louix d entertainer🎶💡🇧🇪1 年前
HpTv don buy market🫣😂😂

ONE IN A MILLION1 年前
Underground keh ? Dem dey whyne our own akpi sha ?

Gusty Oni Jersey1 年前
Na Gotv baba Dey use

Oyewole242☪️💀1 年前
Why Akpi con dey vex 😂😂 Shey dem lie

THE CLOWN 🤡1 年前
Before what category was he expecting 😂

h1 年前
Dude is actually very happy to be on TV. He is not even hiding his joy effectively.
