正在加载视频...
视频加载失败
Name your Top 3 Afrobeats Artistes 🤔
93,374 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
31 条评论

If u check am well na only fine galz and boys Dey choose Wizkid, na wowo people Dey choose Davido walai 😂😂

No be Victor ad o na Victony e talk o Victor ad bawo 😹😹

Everyone love Big Wiz ❤️🦅

Wizkid,Asake and Tems

E Dey vex me anytime I hear any names before wizkid…….wiz should not be compare to any African artist at the moment with the look of things and I think only the brilliant will go for the know what am talking about

@Emoney1847387 Wizkid had the highest votes

The fact say una no dey even call Bnxn dey make me question how people dey do in real world 🤦🏽🤦🏽🤦🏽

Big boiz going for WizKid back to back 😂

Omoh 🤭 most of them call Asake ❤️🦅🤝

I noticed many had Wizkid and Davido together Who says you can’t live the music from both of them?

@m_khalie Who is CIC?

Nobody even mention Olamide baddo Hit Una 😂

una no get sense for this comment section of so una no see when dem mention Davido too abi una don blind ni

Big wiz crown it all

Wiz is always in the conversation

Asake and Wizkid no too miss 😂😘

Davido Rema and burna boy 🦅🦅🦅❤️❤️❤️

Lol na olosho and wowo ladies Dey pick wizkid

Wizkid Machala ayodeji

Its all about big wiz

As I hear Seyi Vibez nothing concern me

Nobody dy call olamide Baba name you guys should just stfu

Wizkid forever

wizkid omah lay and llona

Who be CiC abeg na church

Abeg who be cic

Big wiz all the way

GOAT 🐐

Ejor tani CIC?

Whi be cic?

I no hear Omaha lay name 🥲
