Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Nasboi don use Poco Lee matter do skit. 😭
23,495 просмотров • 10 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 14

This may come as a joke but there's an underlying message in it. We now live in a world where a woman can lure you to sex but then wakes up the next morning and make a false report against you for Rape...She doesn't even need a proof/Evidence to show and next thing is you get picked and whatever is your Fate afterwards is between you and your God. It's getting quite Alarming

If U want anything to chop I get cornflix and I you want anything to watch I get netflix 😂

Matter wey still deh on .......e no lap

As a man if you fit control yourself like this, you don dey win life 1-0

🤣😂

They no dey tell person

I will never let you sleep on my bed…I’m not that hospitable

😅😅😅

This guy sabi content dieee 😂

See more

😹😹😹😹

"Allah Chineke God 😭😭

It’s good to be a free man

🤣🤣🤣🤣
