ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Naso una dey do for Uk?๐๐ No accent?
897,332 ๆฌก่ง็ โข 2 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
10 ๆก่ฏ่ฎบ

๐๐๐๐๐๐2 ๅนดๅ
Cc: @ifeanyidjfizzy

Yimzy2 ๅนดๅ
Naaah this is beautiful, proper naija sunday football UK branch!! ๐๐ค

wisebaba2 ๅนดๅ
UK na another branch of Nigeria

Amanda Chinda ๐2 ๅนดๅ
Na men, If woman dey there now her accent go dey fly

Balogun Shola ๐ณ๐ด2 ๅนดๅ
Make dis set of agberos come back make anoda set go UK ๐คฃ

Onion Cider2 ๅนดๅ
This is not Surulere?

๐ Pharaoh ๐ ๐ณ๐ฌ ๐ฌ๐ง2 ๅนดๅ
No single accent ๐ Guys no dey do that accent stuff ๐ We don carry our wahala go UK ๐

Tobi Gold2 ๅนดๅ
Did you see me in this video? ๐๐

๐๐๐๐๐๐2 ๅนดๅ
@KingMachooo Show us ๐

T I T A N I U M ๐ฝโ2 ๅนดๅ
I go first look around confirm if na truly UK I dey
