Loading video...
Video Failed to Load
Ndi igbo ndi oso afia😂🤣
19,656 views • 1 day ago •via X (Twitter)
44 Comments

Na only ur videos I fit Dey relate with

Ọ dinma

Na here prices dey go up for market.. From one person to another Another person to another Till it gets to the final consumer. Na ther reality of market place be this..

Despite dem don run me street like this for balogun ehn! E dey always sweet me to watch these guys videos ❤️❤️❤️. Make una no stop o

Dis ur run dey make me laff 🤣

Hahah

😂😂😂😂😂 I like these guys

They re good

Kee ife bu afa egwu d na the video “money money palava”

Haaa

Ogini

Anya saa

Lol

👏🏾🖤

🫡

😂😂😂😂

😹

Person way no get shop don make profit pass ppl way Dey pay for shop

I don knw say na 250k he go call am 😂😂😂

😂

Omo AZAMAN % de huge oo 😂

Hahaha

You just dey expose everything guy

Hahaha

Active Always active 💯

Ah swear

Igbos follow make Nigeria hard, una dey blame Tinubu

E reach to ignore u

Baba go sleep!

Na that rouser packing muzz me pass

Lol

This ur run ehhh😂😂😂

😂😂

😹

😭😂 😂

Lol

No wonder our mothers ho hear price, first divide am into 4 before them price. I go dey thknk say dem wicked but na me been dey mumu before I no know

Person way no get shop get gain pass people way get shop

Massive!😅

😹

The last guy na thief 😭

We love your content

😭😭😭😂😂😂😂😂🙅🏾♂️

😂😂😂 It's the way they call an outrageous price and troway face to look serious. You'll be there trying to like straight into their eyes to know if they're being serious or they're whynin you. They'll be trying to avoid eye contact so they don't break
