Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
NDLEA uncovers tramadol concealed inside black soap containers reportedly bound for the United Kingdom.
133,789 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

But wait oh do they do X-ray scam before unpacking items? What if nothing inside? Na so dem go put hand?

Sometimes I Dey see all the NDLEA stuff as staged

Babalawo go don assure them the soap capabilities 😄

Why take such a risk because of tramadol? What is the market value of that drug in the UK?

Ose awure ati tramadol Make the juju take get strength

Omo anything for the money But wait oo is tramadol illegal ?

All I can say is Omo! Shey soap Dey work for uk too 😅

Baba Alawo must refund those guys ooh 😃😃😃

Some must have told on someone

Wait oO.

So, after uncovers, the go still cover am again and the story go end This is Nigeria

E get some soap from ijebu after you collect am If another person open am him eyes don go be that, some go even tell you to open am na and see, i trust my ijebu people. But this soap here no go far my why.

What if na only soap dey there na so then go scatter am 🙆🏿

e sure me sey na person drop the pass

Nah person wey see when they’re putting it set them up nothing you won tell me

Na person way know this person do this person this thing

Ose Awure ni 😩

UPDATE DON CAST…

The other video na k9 Dey use find drugs for person motor Since I Dey see dem for road even ekwuke dog never follow dem Na only police I don see with k9 for their training camp oo😂

Does it reach the banned threshold?

What if after all this, the was no tramadol dey nko or any form of drugs Beside how una take kwn

Why? Tramadol is available in every Phamarcy store here

See networking

Rubbish how them take know say drug the inside the soap where them go set Camara join

Click this link and farm guys if $15 isn’t small for you

The Werey body no fit hold ham again 😂😂😂😂😂

HOWW???

Dem no dey sell Trams UK? Wetin dem dey import am from 9ja for? Fucking staged.

Ose awure lo Uk lol 😂

You can't be serious 😂

From the outside it looks like ordinary black soap containers, but the contents tell a completely different story. Another reminder that vigilance matters at borders and airports

That tramadol no even reach 10k and them go say na $1 million worth of tramadol was intercepted

