Loading video...
Video Failed to Load
Nduka and Nigerian News 😂
73,573 views • 2 years ago •via X (Twitter)
31 Comments

Nothing sweet me pass aza man character fr

I don stop to dey read Nigerian news since 😂😂

Them no Dey read Nigeria 🇳🇬News 🗞️ Allow person read am

This man is underrated asf 😂😂

Ndu baby

You know get mind you they read Nigerian news 😂

My brother Nigerian news is not for the faint hearted 😂😂

"You won use yourself, you wey Nigeria don already use" "Once i enroll you, your life go roll on" "Once he enroll me, i go enroll you and our life go roll forward" "If you read am direct, na direct death" 😂😂

Allow person read am first come tell you. #CushioningEffect

Ndu fashy, you GOOD 🔥

I like as Baba remember to carry him drink follow body 😂😂 No time 🤭

😂😂😂😂😂😂

Una still dey read newspaper for Nigeria 😅😅

😂😂

🤣🤣swears, sometimes I don’t want to come on X because Nigeria news will just get you upset, especially when this old men are trying to blame the country down fall on this generation.

Oh chimm , na why ma body dey hot since morning

@1ninety9tv 😂😂💔

Ndu baby, you try your best to keep am alive but him stubbornness kill am 😅😅😅😅

😂😂😂 Ndu baby

😂🤣🤣🤣

Miracle no dy tire Nigerian news 😂😂

🤣🤣🤣🤣 you no well

If you want to live long tho .. avoid Nigeria news

😂🤣🤣🤣🤣

Especially those Nigerian News paper they can finish you like mortal kombat ⚔️

@AyomideSimeon3 Dem no dey read am ooh

🤣🤣🤣🤣

😂😂😂

I love this

😂😂😂

Nigerian News dey kill🤣🤣
