Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nduka is a mumu o 🤣
84,660 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

Collect debt and try again. E go Boom

His Mom knows what's up 😏 #amd

Them lock cashout sef make you no see change collect 😭

I no even come know between you and your oga Sabinus who funny pass😆 Both of you work online na clear one

Funny but that’s Sportybet and betting as a whole for you

The sunrise and putting sun in my eyes

😂 Even if option of player not coming to field with boot and without boot Dey. The day you go play say all of them go wear boot come field, that day, one person no go wear boot come. Nothing wey betting company no go do person 😂

You always dey give us hit skit ❤️🔥

@Okjames19

Sporty na ur mate ,

🤣🤣🤣😂😂😂 Nduka you got this one. Abeg quite that your Azaman skits, they do this type. Laugh wan wound me here
