Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nduka the man with styles 🤣
89,700 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

Queenie 🎉❤️vor 1 Jahr
If e double the money, officer go collect the profit then return the capital to the owner

E L I P U N™️vor 1 Jahr
Chai!!!! This guy no go kill person…Me shock sef when I see say you be police😂😂😂

Maximus Dexvor 1 Jahr
Officer Nduka is wicked 😭😭😭😂😂🤣🤣.. e been dey wait make em double am bfo e arrest am 😂😂🤣🤣🤣🤣🤷🏾♂️🤷🏾♂️🤷🏾♂️🤷🏾♂️🤷🏾♂️

iZIK🇳🇬vor 1 Jahr
This tall dude is so good but underrated.

Solar Heavyvor 1 Jahr
new music video just landed

Charles Tips 💧vor 1 Jahr
This maybe funny ooh... But great lesson full Gambling is evil... Imagine taking all the risks just to gamble it out 😭💔

JABULANIvor 1 Jahr
🤣😂🤣😂. Oga e cut 🤣

That_Jerseyboyvor 1 Jahr
Business strategy 🤣🤣 double chance

ÀYÓ REGGIE🇺🇸🇳🇬vor 1 Jahr
Play 1 GG 2 Away Win 3. 2.5 Na 7 cut am… How 😂😂😂😂

Monsuier Icezvor 1 Jahr
You wan collect 30% of d winnings abi 🤭😂

⭐️vor 1 Jahr
🤣🤣🤣🤣 What if he doubled the money? Police for become his friend abi?
