Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nepo Bus Conductor 🤣🤣🤣
25,924 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
31 Yorum

He's sounding like a motivational speaker

He never ready lmao

I come dey pity am 🤣

Na only 3 seconds I done watch wey I pause am first use 5 minutes laugh. Let me prepare myself then go back and watch the rest 😂😂😂

E get as sufferness go hit you,your voice go loud

Hungry never beat am

E never dey hungry yet 🤣

E never ready

😂😂😂😂werey dey use accent

😂😂 E still dey learn work

You go tey 😂😂🤲

Him After the First Trip:

😂😂😂😂😂

Na that conductor help am oh,hand for meet am

It all started the way he called “Lekki phase 1” 😂

@grok what’s the title

Wetin be this movie name?

@grok what’s the title of the movie?

This one never ready😂😂

Hand neva touch am. 😂😂

😫😫😫

Loll 🤣

😹😹😹

The voice switch up 😂, ❤️ Lagos

😂😂

He never ready 😂

Maurice nah idiot 😂😂😂

Lmao 😂😂

Hand never touch am well yet😂🤣🤣

E still sound like tech bro

He no serious😂😂


