Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
NEPO VS LAPO 💀
164,660 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

My own school carry us go another school for excursion😭😭😂

Olumo Rock slaps brooooo😂😭😭😭 It's always Olumo Rock😭😭 If you can relate abeg😭

🤣

Subscribed!!!

Thankyou eje😭😭

Bring that ynash outside thunder go fire u anyway you Dey mr abimbola 😂😂😂

The chicken na straight pepper soup o 😂

Basic tech teachers 😂

E no dey ever pass olumo rock 😂💔

So real, unless you no Dey trenches. One of the boy go get one Jincheng like That

Na here i off😂😂

Confirm LAPO

Ogunmepon don take this Nepo and Lapo trend personal oo😂😂

After collecting the chicken

Gilmore no dey waste time to turn trends to content🤣

If you no go olumo rock you no school fof lagos

The one wey pain me pass na when my school talk say wey get excursion the next day Una believe say them talk say make we hold ourselves Naso them march us go chairman church

That Olumo rock, I don guess am already 😭😂

Subscribed my man

@Kvng_darrijay Bless eje

And that year na olumo rock / place dem de do tie and dye dem carry us go o😂😂😂or amusement park 😂😂or airport to see abandoned and rotten plane😂😂🤍😂😂

I can relate to that beating like mad. Lapo kids dey suffer

My own school carry us go another school for excursion, same school took my kid bro set to the airport for excursion 😭😭😂

Who ride that bike? 😂

Gilmore I want know wether na you Dey drive that okada 😂😂😂😂😂

@Gilmoorrena God know where you de see those names #feyingbole😂😂😂😂 u this short one no go Ki m😂😂

Una dey go excursions?

Dem flog all of us wey Dey class round 3 times for one day Na that day I know say no be life we come

It’s the end for me You’re too accurate 🤣🤣🤣

I just knew it was going to be Olumo rock😂😂😂 that’s the place most schools those days go to. I need to visit that place, cause I have never been there🤦🏽♀️🤦🏽♀️

I knew he was going to say olumo rock before he said it 😭

Olumo rock don suffer for lapo school 😂💔.

😂😂😂

Flog the one wey dey ur front first 😆

@dreaaaaaams_ e be like say Gilmore Dey anonymous for @13fxiii space

Omo you too good 🤣. Watching from Gh🤣
