Loading video...
Video Failed to Load
Nermar knows the real GOAT 🐐 💯✅✊
17,404 views • 26 days ago •via X (Twitter)
33 Comments

That’s the real video btw

Real video here just delete that Edits werey

As you big reach You still dey lie😂😂😂😂

Bro, its ok to post edited or AI videos to make yourself happy, but their are some players you shouldn't bother yourself posting, cuz in this world and the one after they will never choose Ronaldo over Messi 😂. E.g Neymar. But keep doing anything that makes you happy sha ✌🏽😂

You guy's are using ai to edit videos una go tired

Bro if you like to bask to 1720 to bring a video Jesus said Ronaldo is the goat….the world knows Messi is the goat, but at least let your goat play a wc final even if sitting on that bench 🤣

You too mumu. U Dey disgrace Man Inited I go leave the club for Una o Abi na which mumu people I Dey share club with like this? 😡

Bro at least Im sure you’ve seen this so now make a video talking about your misinformation

Jesus lol you sabi lie , Neymar no even waste time to pick Messi 😂😂😂😂 when he was thinking it was for Ronaldinho and Ronaldo liar

This one just Mumu 😹 Carry ur edit go another place 😂 We don see real video

@grok is that video AI generated or not?

The way you fat. Na him ur brain 🧠 and edit self be

Ronaldo fans just mumu with silly edits up and down😂

So you can stoop so low that to prove a point you will cheat a system? I will advise your family and friends to stay far away from you. Because you're dangerous. You can do anything I mean anything to win in life.

He didn’t even hestitate to pick 😂 why editing the video?

Ohhhhh na Manchester mediocrity fan..... epitome of failure..... lol 😂 😆...

Dis mumu go Jez come dey post stvpid content upandan,,, Dem swear for your ancestors wey the tin come dey affect u now

This otele posting fake AI edited video 😂 even him fellow Manchester United fans dey follow roast am 😂 Ronaldo fans with lies & propaganda enh 😂

This videos is false 😂😂😂😂

With ur bleached face. Lying for engagement is such a shameful act.. you’re so shameless

99.9% Ronaldo fan iq, bunch of clowns 🤡

u better find better work do I no sure sey u fit make ham with dis football content o.

Shame no Dey catch you?

Ronaldo fans be mumu like their goat😂😂😂

Let’s just believe he said so for a second, why una no believe am when Casemero talk am

Lol!! See as the video sweet you! I understood you, create your happiness 😂

You just Dey foolish day by day 🤣

For this media wae evidence chok you carry u face wae full with unwanted hair come dae lie werey mumu .

Person the find engagement unah Dey still mind the Werey 😂

Oloriburku post edited vid 😂

You don cast see as everybody for comment section the open your yansh

Bro nah edit 😂😂😂😂

Nobody mumu pass u guy See ur cheek like cat pregnancy ozuor
