Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Never been this patient on an advert video before 😂

114,757 Aufrufe • vor 8 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von JUX
JUXvor 8 Tagen

Na she now dey sexualize herself oooo… chat you dey see?

Profilbild von ANTAGONIST
ANTAGONISTvor 7 Tagen

Omo that ynash no be here I will live for the ynash and die for the ynash

Profilbild von Bravo
Bravovor 8 Tagen

You say make we leave yash, now that the video is over, can we go back?😂😂😂

Profilbild von Konnect
Konnectvor 8 Tagen

Me leave nyash keh.

Profilbild von DEWALE
DEWALEvor 8 Tagen

Which one be leave yansh abeg turn

Profilbild von 🪡❤️💯 ✿DESIGN UR #️⃣ᕦ🅰️®️🀄
🪡❤️💯 ✿DESIGN UR #️⃣ᕦ🅰️®️🀄vor 7 Tagen

Una get sense atall ? Apple Watch no Dey do am ! Carry your fake watch go front lol

Profilbild von 𝕻𝖊𝖊𝕮𝖗8𝖘
𝕻𝖊𝖊𝕮𝖗8𝖘vor 8 Tagen

Una dey see wetin she dey do

Profilbild von EMPEROR 👑🏆
EMPEROR 👑🏆vor 7 Tagen

How many adverts in one video nice one

Profilbild von Richmore Knight
Richmore Knightvor 7 Tagen

She wear bum short...call attention to the ass by hitting it... And shaking it... And yet she want them to leave yansh... We all know what we're doing.

Profilbild von manny
mannyvor 8 Tagen

Make Una Dey take am easy with this Una thing nau

Profilbild von Korede owolabi 🇬🇧🇨🇦🇺🇸
Korede owolabi 🇬🇧🇨🇦🇺🇸vor 7 Tagen

Does Apple Watch does this as well??

Profilbild von Chenemi
Chenemivor 7 Tagen

/

Profilbild von Kanmuri Kush
Kanmuri Kushvor 7 Tagen

When she was going to buy the phone,she wore trousers,when she got back she went back to her bum shot... Y'all know what you are doing....using one stone to kill two birds. Solid double ads.

Profilbild von Chuks
Chuksvor 7 Tagen

Women will always sexualize everything

Profilbild von ɱɾ ʝαƈƙʂσɳ
ɱɾ ʝαƈƙʂσɳvor 6 Tagen

My dear na fat you get no be yanch 😒😂

Profilbild von Slimm
Slimmvor 7 Tagen

Apple Watch do it na

Profilbild von Top man
Top manvor 7 Tagen

Apple Watch to this It’s not a new thing What’s so special about this watch?

Profilbild von Michael Menebraye
Michael Menebrayevor 8 Tagen

Apple Watch does all this things too

Profilbild von BLACKSTONE
BLACKSTONEvor 7 Tagen

Una way watch am , she later shake Abi she no shake ? Because me I no get data to waste , my last 400mb na for yansh only

Profilbild von MŘ PŘİŃČË
MŘ PŘİŃČËvor 8 Tagen

I no go still buy am oga

Profilbild von Aye westory
Aye westoryvor 7 Tagen

Who’s this Village girl shouting ? Don’t you use iWatch at all?

Profilbild von Omotayo Roll-in-dollars
Omotayo Roll-in-dollarsvor 7 Tagen

This one don use yansh tie boys down to watch advert ooo😀🤣🤣🤣🤣

Profilbild von CHIAHEMBA 👨🏿‍💻📡
CHIAHEMBA 👨🏿‍💻📡vor 8 Tagen

Leave nyash for who na

Profilbild von Micky_jnr
Micky_jnrvor 8 Tagen

No be that coco girl be this?😃🙂🙂

Profilbild von Giovinco Eleniyan
Giovinco Eleniyanvor 8 Tagen

I burst laugh when I hear “no look yansh” 😆

Profilbild von eaglewings
eaglewingsvor 8 Tagen

Nigeria roads have pot holes 🕳️, government need to do the fillings. Not good to ride on a bumpy road 😉

Profilbild von Samson Ayomide
Samson Ayomidevor 7 Tagen

I just can’t focus

Profilbild von Wayne🫢
Wayne🫢vor 8 Tagen

Na lie she as text dey turned upside down 🤣🤣 una no sabi edit jare

Profilbild von BLACK JESUS ✝️
BLACK JESUS ✝️vor 8 Tagen

And I’m still watching nyash

Profilbild von Great Israel
Great Israelvor 7 Tagen

This thing na normal for Iwatch naw

Profilbild von Coulifer Udoka
Coulifer Udokavor 7 Tagen

Can the girl deliver it

Profilbild von Emmy
Emmyvor 6 Tagen

😂😂😂😂😅

Profilbild von Badmanca$hy
Badmanca$hyvor 7 Tagen

Good PR.

Profilbild von Jazzyoflagos
Jazzyoflagosvor 7 Tagen

Oga turn werey

Ähnliche Videos