Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Never been this patient on an advert video before 😂
114,869 просмотров • 9 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Na she now dey sexualize herself oooo… chat you dey see?

Omo that ynash no be here I will live for the ynash and die for the ynash

You say make we leave yash, now that the video is over, can we go back?😂😂😂

Me leave nyash keh.

Which one be leave yansh abeg turn

Una get sense atall ? Apple Watch no Dey do am ! Carry your fake watch go front lol

Una dey see wetin she dey do

How many adverts in one video nice one

She wear bum short...call attention to the ass by hitting it... And shaking it... And yet she want them to leave yansh... We all know what we're doing.

Make Una Dey take am easy with this Una thing nau

Does Apple Watch does this as well??

/

When she was going to buy the phone,she wore trousers,when she got back she went back to her bum shot... Y'all know what you are doing....using one stone to kill two birds. Solid double ads.

Women will always sexualize everything

My dear na fat you get no be yanch 😒😂

Apple Watch do it na

Apple Watch to this It’s not a new thing What’s so special about this watch?

Apple Watch does all this things too

Una way watch am , she later shake Abi she no shake ? Because me I no get data to waste , my last 400mb na for yansh only

I no go still buy am oga

Who’s this Village girl shouting ? Don’t you use iWatch at all?

This one don use yansh tie boys down to watch advert ooo😀🤣🤣🤣🤣

Leave nyash for who na

No be that coco girl be this?😃🙂🙂

I burst laugh when I hear “no look yansh” 😆

Nigeria roads have pot holes 🕳️, government need to do the fillings. Not good to ride on a bumpy road 😉

I just can’t focus

Na lie she as text dey turned upside down 🤣🤣 una no sabi edit jare

And I’m still watching nyash

This thing na normal for Iwatch naw

Can the girl deliver it

😂😂😂😂😅

Good PR.

Oga turn werey
