Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
never give up 🫵🏾
148,920 просмотров • 12 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 12

Na people wey dey disrespect Dj Tunez I pity Na just reply dey motivate Mavo then o😂 Take am play first

Na Wizkid later go beg am for Gumbody 😆🤣

The Aura in this video ehh

Olodo has glazing for a long time.... afro-fl0p artist wey no get tour cos EP & album don fl0p upon all the farming... wizshit & gbavo are already in their No-Hit Era alongside bombo-boy and flopido... now playing ogbafia dey for ground by dammy krane 🔥

No be dollar dem Dey take role am abi na my eyes 🙂↔️😃

Dem no born me well make i give up

Farouq don dey wee gbo again 😂 Nah everywhere he dey follow BigWiz 🦅🖤

Giving up is never an option on this side

Never ever

No wonder the olodo fell 0fff... olodo dey glaze afro-fl0p artist wey no get tour cos album don fl0p upon all the farming... wizshit & gbavo fell 0ff; no hit, no tour... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

The aura farming in this video ehn

Na who give up fuck up!!🖤🦅

