Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Never judge a book by it's cover

305,292 Aufrufe • vor 3 Jahren •via X (Twitter)

9 Kommentare

Profilbild von Abdallah M.
Abdallah M.vor 3 Jahren

I don judge this one finish sef.. Na dem dey scam you say make you call your ATM digits with oyimbo voice.

Profilbild von Nova➰
Nova➰vor 3 Jahren

Me sha go still judge 😂

Profilbild von uncle DƩƩN™
uncle DƩƩN™vor 3 Jahren

If I wan sell book wey the cover don tear, you go buy?

Profilbild von Favourite Edo Boy 🦇🦇
Favourite Edo Boy 🦇🦇vor 3 Jahren

I must judge this one by it's cover oooo

Profilbild von Wura (Abuja Jewelry & Ankara🔌)
Wura (Abuja Jewelry & Ankara🔌)vor 3 Jahren

Una see this particular book, I go judge am from the bookshop entrance sef.

Profilbild von Zoba De Great
Zoba De Greatvor 3 Jahren

I go judge this one by its cover from afar

Profilbild von 𝔘𝔫𝔡𝔦𝔰𝔭𝔲𝔱𝔞𝔟𝔩𝔢 𝔇𝔧𝔢𝔪𝔷𝔶
𝔘𝔫𝔡𝔦𝔰𝔭𝔲𝔱𝔞𝔟𝔩𝔢 𝔇𝔧𝔢𝔪𝔷𝔶vor 3 Jahren

Area boy 😭 see as he change voice

Profilbild von Deeal 🇳🇴
Deeal 🇳🇴vor 3 Jahren

Out of context

Profilbild von Emuobor
Emuoborvor 3 Jahren

This is westside, a radio presenter and an actor. He is wearing a costume on a movie set

Ähnliche Videos