Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Never judge a book by it's cover
305,292 просмотров • 3 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 9

Abdallah M.3 лет назад
I don judge this one finish sef.. Na dem dey scam you say make you call your ATM digits with oyimbo voice.

Nova➰3 лет назад
Me sha go still judge 😂

uncle DƩƩN™3 лет назад
If I wan sell book wey the cover don tear, you go buy?

Favourite Edo Boy 🦇🦇3 лет назад
I must judge this one by it's cover oooo

Wura (Abuja Jewelry & Ankara🔌)3 лет назад
Una see this particular book, I go judge am from the bookshop entrance sef.

Zoba De Great3 лет назад
I go judge this one by its cover from afar

𝔘𝔫𝔡𝔦𝔰𝔭𝔲𝔱𝔞𝔟𝔩𝔢 𝔇𝔧𝔢𝔪𝔷𝔶3 лет назад
Area boy 😭 see as he change voice

Deeal 🇳🇴3 лет назад
Out of context

Emuobor3 лет назад
This is westside, a radio presenter and an actor. He is wearing a costume on a movie set
