Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Never judge a book by it's cover
305,292 görüntüleme • 3 yıl önce •via X (Twitter)
9 Yorum

Abdallah M.3 yıl önce
I don judge this one finish sef.. Na dem dey scam you say make you call your ATM digits with oyimbo voice.

Nova➰3 yıl önce
Me sha go still judge 😂

uncle DƩƩN™3 yıl önce
If I wan sell book wey the cover don tear, you go buy?

Favourite Edo Boy 🦇🦇3 yıl önce
I must judge this one by it's cover oooo

Wura (Abuja Jewelry & Ankara🔌)3 yıl önce
Una see this particular book, I go judge am from the bookshop entrance sef.

Zoba De Great3 yıl önce
I go judge this one by its cover from afar

𝔘𝔫𝔡𝔦𝔰𝔭𝔲𝔱𝔞𝔟𝔩𝔢 𝔇𝔧𝔢𝔪𝔷𝔶3 yıl önce
Area boy 😭 see as he change voice

Deeal 🇳🇴3 yıl önce
Out of context

Emuobor3 yıl önce
This is westside, a radio presenter and an actor. He is wearing a costume on a movie set
