Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Never skip a prank video 😂😂
34 Yorum

" I swear you get luck say water no touch me wetin I for do you ehennn"

@abazwhyllzz You get luck say water no dey that thing cus even you self no go like Wetin go happen now

I skip them a lot but this one got me rolling 😂

How to know it happened in the East 😂😂😂😂

She already looked angry before 😁

The woman suppose give ham slap

On top her white 🤣🤣her mind comot

I think pranks should be banned, cause some can’t even take the pressure at first

She wan jump 😂

Guy that woman for change am for am 🤣🤣🤣

It is the step for me😂

Dem go still beat one of them

Laugh wan finish me

Na wa oo, what if she fell?

Just have data for this APP😂

Which kind prank be this

I swear he for actually collect

chai wetin do her leg

Na God save u 😂😂

That woman’s reaction though 😂

Omo

Omo what ?

I would never like this if I was the one

The woman was born ready

This prank is extreme 🤣

Always hit me 😂

Who tf edited this video

When you wear white, its like living in the glass house. You protective of it.

Had it been that water touched her, she couldaf kill a lot.😂😂😂

😂😂🤣🤣🤣

He should thank his God that the woman didn’t fall inside the dirty water

If na OGUN STATE you victimhood players would have called out Ogun State Gov. This is Abia State, rubbish

😂😂😂 The woman dey swear for am

Is that a road in Abia state I’m seeing😂😂😂 No be Ogun na, so motion no go Dey
