Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
never skip a prank video 😭
82,622 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
36 Yorum

Egbon talk say "ano get any business with any descendants of KanaYO" 😂 😂 😂 😂

😂😂

Fb boss 🤝 😂

That first masquerade was like "u no fit see me for this kind settings" 😂 egbon move asapu🤣🤣🤣

Ah no wan hear finish 🤣🤣🤣

This should entered Guinness World Records... The First Man To Chase Away....6 Masquerades at once.... Mmawu Bia Ebaa..🤣🤣🤣

The gods have been molested.

That first guy is a goat He no wan wait for evidence

That first masquerade must have died from rituals in his previous life 😳 🤣 😂 😅

Oya nah we go see later snr man

The masquerade wey dey middle no wan hear the concluding part, I meuv asap 🤣🤣🤣

Will move 😂😂

Masquerade dey run ke 😭😂😂

Masquerade Dey fear ke

Survival Instinct 100000

Omo this egungun dey very young and strong oooo. Very agile

why dem dey run🤣

Why all of them con short?😂😭😭

The first masquerade guy hear the gist reach one point and tell himself say “no be dis kind talks make me wear juju attire enter road for this hot sun.” E move ASAPU!! 🤣😆

It's that first gods that used style to walkway made me laugh, baba didn't even allow him finish 😅

Leave football before football leaves you 🤣🤣🤣

That first masquerade dey pami

Make nobody prank me with this thing o

Masquerade run for juju ke 😂😂

If u watch dis video and didn't laugh see ur Doctor 😂

Na me be the first masquerade 😂😂

First one to Move just you Thug comot ni 😂

Ohhh my Goooooddd

😭😭

See as ordinary man dey chase the gods 😂

There are times you don't think, you just make up ur mind in the spot before the offer is completely read out to U Na wetin that first masquerade do dia

Masquerade dey fear keh

Chairman dey komot in peace 😆 🤣 😂 😹 😆

Gbesss

Why would the gods go dey fear juju?

This one no wan hear say them shoot bird him mama fly
